Methyl's Posts
Nairaland Forum › Methyl's Profile › Methyl's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
well nice one to the girl, that means she is brilliant. but na post jamb go matter and the admission, all the whole 310 na waste if she no pass post jamb |
hmmm na wah oo for this world, well sha the guy wey write this story has passed tru a lot, he was just trying to share is own experience to other pple. so if u think u belief it, take it as a reasonable experience and use it as a story of knowlege. but if u think all na lie, make u use am eat eba and obe ila. well my guy wey write this story try. he even they advice some body sey if u think u are strong enuf to face the jouney u can go , but if u know u cant stay aside. get rich or die trying. life is fell of experience, i beg my guy help me post the remaining of the story jo i dey feel uand keping ur singing career on u can make it tru that or never the less make this as a film or as novel or story book for pple to read. i hail all the bros in here ooo. chics i dey greet too, bra bra. |
well is possible sha ![]() |
rianna coming to niger is not bad, it will be cool to see her |