Mhosmhan's Posts
Nairaland Forum › Mhosmhan's Profile › Mhosmhan's Posts
Mba...chisos christ...who b dis?....she be lyk d 2nd wife of amadioha...*winks |
Naxo,nd cwiouxly i dnt knw wot guys derive frm et |
Abi nw..one gel on ma fb jex said "am very bored here"...imagine wot i saw....41 likes nd 35comments and al where guys except 1gel whc was her close pal |
U ar ryt bro....d gels too go dy form posh...God dey sha |
Guys i swear not even only dat sef...u go stil c some dumb nd useles guys on f.b dy comment nd like any thing wey gels post even tho' na meaningles things nd dis go mak girls dy feel important...mhen,sum guys suck |
Abi oo...in other for one to be sucexful..u've gotta celebrate others sucex...omo ale |
Dats why u cant mak progress..makin negative comments on other pples sucex...til d end of ur generatn...nobody fit get name reach dbanj 4 ur entire family....#quotemeanddie |
I think u guys shuld free dis lady...asking her dis kinda questns wil probably mak her feel too important..(her head go dy swell)...in nigeria..."u are oyo own...meanwhile,ko kan aye |
Chaiii...how dis one go tak replace my 3000 wey i just lost nw nw |
1 2 3 4 5 8 12 to 30....mak God forgive me o,,i no go do dem again |
Its bin a thug of war since morning...na work i stil dy go wen dy start to dy pursue us frm old garage to adebayo,,jah hav mercy |
Mhen,utd don dey get themselves bakMhen,utd don dey get themselves bakMhen,utd don dey get themselves bak |
Mhen,utd don dey get themselves bak