Miaavery482's Posts
Nairaland Forum › Miaavery482's Profile › Miaavery482's Posts
1 (of 1 pages)
If u add all the bribes u collected. The total money go dey reach like 8 - 9 million So u still gain Better collect that 2 million sharps |
The hair be like wetin rat chop... Baba go barb low cut abeg. |
I go faint and faint again before police come carry me cos na setup |
When she's done thinking, make she face front cos nothing can be done about it. |
I'm from Abia State but oyebanji is my favorite |
This fubara self where u belong? |
1 (of 1 pages)