Mikebis's Posts
Nairaland Forum › Mikebis's Profile › Mikebis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 59 pages)
Osasu99:waitin u wan use am do |
jj9ice: Just passing by but i love this place, very interesting to just see my guy dey yap joke even love****** BRBlol |
baebyfaze91: Hmmm.......could this be love?wat did u av in mind |
shakur07: Role model mi..barry bayo d only pesin to av bagged his PHD. On womanology without going for degree first..d only tin me xan say is make she post d gal"s piC hia make we knw watsup wit d gal maybe na pesin we fit dash ha or na gal we fit talk say make we USE authority stamp on hai kip on sayn it,its nt until u set ur eyes on d person..av u eva have flns 4 sm1 b4 |
Taylor184: hahahaha....no mind him,person wey supposé come learn work...hahaha..i knw say u b ma oga na |
shakur07: Hahah d boi pass wherhey sef ...shey na so luff dey develop nioda kan kan mo... U neva experience a bit of love,love is powerful,its strng,it cn control |
Tommybob: *coughs* *sneezes*..... #catches cold..... Hhehehehehehehe.... Wonders shall never end oooo..... ,sowie u nid procld..u talkn as if u cnt battle wat eva challenges dat may cm ur way,well u dnt knw me sha..i neva gv up on tinz easily,if i av gv up on ui,i wl nt av gain admssn to ui dis since am already a studnt of aauaites.. |
Taylor184: lolz....olenu jor,make i no talk nw!!!!hahaha..y u no wan talk |
Taylor184: weyrey boi....oga me..bo se ma je niyen o...wat ur mind.. |
Ifyx: E-Love,,,sharply gımme ha 2go nd fb monıkers,lemme plead on ur behalf...haha..ma baye mi je..u cn do dat here..oga me |
FrancisTony: nawa o. Little children do fall in love kwanu. Hmm seriously smhi beg ur pardon,who is little child here..oh did u want me to luk ur face..hw old are u?dnt push me boi*frwn face* |
Leystra: Boss Mike...I SMH 4 U o... persin wey u neva ceeguy na u de talk like dis...love is not all abt seen alone..its a feeling..av u heard abt blind date b4..its real..nd am so sure..mine wl nt b blind date alone,because its so certain we gona meet..xo wat dffrnce |
I want to say sometin..4rm d bottom nd meniscus of ma heart*grab a seat,sweatin,heart beating fast*buh b4 i start,my post may snd crazy nd stupid to u,buh i dnt care.. Well since wen av bn on dis thread i av neva fall in love with any gurl execept one person..i knw u wl b readn dis..buh i dnt av choice dan to do dis,jst to prv hw serz i am..pls dnt get mad at me*on ma knees pleadn to u* I LOVE dis lady am talkn abt..all i want is a chance to cm in2 ur life..although i may not av set ma eyes on u,buh am nt in love with d physical appearance,buh d feelings speaketh... HARNARH i love U.. *BANKY W voice...will be my lover YES/NO? Yap u can nw quote me if u like..and if u guz quote me wrng...i dnt care..u guz are free.. Buh wat i nid u guz to do,is help me out here. Thanx |
Ifyx: Amen bro!no 5 ez feasıble dz seasonup gunners..oya chop nukle |
olalerey: @Divads ,may almithy GOD let u truimph over al d problems u ar encountering....amen.1.if nigerian start eating gari with salad 2.if yale product use feaces to make biscuites |
shakur07: If only shakur could be as pretty as dah guy in d pikshur .shakur wud av been a complete man .... Bur wait baba me I no dey eat wah humans do eat sha oh ...where did u alwax eat..toilet,bathrum,bush |
Osasu99:wow..nw i go chop mesopo moni |
Ifyx: Done!tenkz sıstenx mantenx swıtfenkzkk,u go chop coasterna kulikuli wit garri he wan chop |
Xenaf: so happy...wat dpartment ma |
Haryoryhemie: Ȋ̝̊̅ think Mekusi is tired of d job. And he knws Mr VC very well o, if d guy vex ehn...........walai if he vex peren..hmmm i bgin to perciv sackn letas |
Haryoryhemie: Ȋ̝̊̅ heard d NEC meeting is about iyayi's aburialblood news |
mi xpressive: who told u? R u there or u heard from an "impeccable" source?tank GOD am nt d only one dat say it,xo u cn confrm it 4rm phyk |
Akinlekanwr: I hope this isn't some expensive joke. Cos if it is ehm, I go swear 4 una ome go course u |
asagal: alwyssssi cnt blame u na..hw i wish i cld rate d percentage of ur brain,nd c wat u learning... |
Haryoryhemie: Is dat a joke?c questn,u de hear REDBENSON as a name u stl de ask say na joke,abeg lady he don high wt smoke xo he mean everydam tin |
rasojie: o BOY YOU NO GET ANYTHING TO TALK....JUST SHUT UP....THE FACT THAT YOU HAVE JOINED THE TRAIN OF ONE EYED NIGERIANS(WHO HAVE REFUSED TO SEE THE LIGHT DESPITE DWELLING OVER 10 YEARS IN DARKNESS) SHOULD NOT GIVE YOU LICENSE TO QUOTE HIM....HE IS WISE....ND YOU.........DUMB!#GBAM |
Gpius: One of my lecturer's daughter has been eyeing me since the day her dad openly told d class that i was d best in his course bt i hav bin avoidin ha 2 safe my CGPA and nt 2 pay back evil 4 gud bt nw i think d 1st tin i ll do when we get back 2 skul is to get her pregnant in order 2 pay her dad 4 takn part in kipn me @hom 4 dis long.....oga me abeg whch dpartment b dat,mk i kon join u |
[quote author=Secret_Dreams]My mates in private universities will soon graduate, ASUU ! ASUU !! ASUU !!! How many times did I call you, I know what to do. [/quote]y u talkn like kid?did u guz cm to dis world at d same time?all fingers re nt equal dude |
asagal: ##TEAMPRIVATEUNIVERSITY##nd u prd of dat.shm |
01mcfadden: Its like this Mekusi is up to something!xo u wana tell me nw dat all lecturers are undr ASUU |
5points: Knew it was fake!name of ur skul ma'am |
divads: The Good tin here is dat atleast de have good medical equipmentz, caring nd good docs, most of dem re whites, bt i knw de'r nothing witout God, xo i wnt u guyz to pray 1st of all for a successful surgery den for God to provide d money.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 59 pages)

[/quote]y u talkn like kid?did u guz cm to dis world at d same time?all fingers re nt equal dude
?