Mikebis's Posts
Nairaland Forum › Mikebis's Profile › Mikebis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 59 pages)
cleverj01: Ahahaha! Am sori 2 burst ur bubbles i dnt do chores!hmmm,u beta talk true |
[quote author=Dr.'Hesjay]Na d evangelism way b dat ooo i grit men too....[/quote]na lie..shey u grt me dismawn |
cleverj01: Gudmrnin sire! Hope ur nyt ws WWE free?thank GOD,nd i hope urz is pupu free nt like last two 9t |
[quote author=Dr.'Hesjay]Madams Sleek n Mismak....e ku owuro o[/quote]c am o,since d day i don sabi u 4 dis thread na only ladies u 2 de grt,me nd u who b ashawo pass |
ifyroberts: Gud mawnin o...let's hpe today will b better than d previous dayzlol..dnt tell me u 1 of dos peeps dat is waitn 4 ui admssn list,no mind dem o dem jrt de gv wrng info 4 here |
[quote author=Dr.'Hesjay]NO NO NO NO.... #suspecting mikebis oo...shey u b ashawo ni?[/quote]hahaha..c dis ma guy o,ma ba ye mi je,nd y did u av to say no in d first place,are u ifyrobert |
Ifyrobert u are sited |
Who is in d garden?a sexy ifryobert can i come nd see u? |
Taylor184: oga mi... I humble here ooma ba ye mi je,am nt oga o,u b ma oga nla |
Leystra: That was actually d number of student UI intend to admit, but due to d fact that they don't meet up with d expect list they have no choice than to just admit those that passed...i jst de gbadun jawe oga me,kip rolln dat ball of urz,buh dnt roll it go titi o |
cleverj01: Oluwasinzu! Am hungry oh! No mrnin tea 2day? #liked d previous!u don clean house dis mawnin,na dat hungry go wire u wella..if u dnt stand up nw nd go wash dat plate in d kitchn |
Gudmawning to u o,eyin oga at d top cleverj,taylor,mesopo,dr hesjay,hw many times wll dat elect engr kip on askn dat same questn |
Gud 9t..gud mawnin |
Osasu99: i no dey beef anybody o am just catching funSECONDED..atlst we cant stop makn fun,jst because we talkn abt admssn,menh dis thread is gona b bord wtout any fun nd jokes,even oga jossy said it dat when dis thread was 60,they do makes joke |
Tommybob: lol..... My broda... Human being wif diff lyf styles..... I knw u ll lyk 'ewedu' coz u hate 'okro' ... Nd its dat ewedu i hate too.... Lol....i dnt like it,i love it |
[quote author=Ai-bi-ke]...ur yanch dey smell shit[/quote]4 ur plastic mind |
[quote author=Attah Ojoma ]Calculations? Which formular u use abeg? *no offence pls*[/quote]almity formula |
[quote author=Dr.'Hesjay]come join me chop dis fantastic eba and okro soup..... E no easy o..make man no chop since mawnin[/quote]iyama okro soup,i hate it menh dat shit to me |
[quote author=Ai-bi-ke]....shey dah yabaleft go ft provyd hn sol?...lols[/quote]ask ma yanch |
[quote author=Itz_pretzy]@mikebis, olofofo ni e. @oj, abeg hlp mi ask am ooo. @zezeny, hmmmmm I'm suspectn yu oooo[/quote]m ba ye mi je |
[quote author=Attah Ojoma ]hw e take concern u na..[/quote]e affect u |
dapsondou: Abeg oshey u no b aye ni,if ma oga mesopo catch u, |
[quote author=Itz_pretzy]wetin wa [/quote]as u de talk say u miss am,na ur husbnd |
yoppy1: Pls dont because u av goten abov 70 and begin to predict cutof anyhow nt mindin dose dat got below that.....i think dat is greedines and it needs to be corrected. Team God's FavourSECONDED |
[quote author=Itz_pretzy]I ovamissed yu......ping me on whatsapp [/quote]na wa o |
Mesopotamia: false.....i love eating the first and last slice.dat y i said 91% |
Osasu99: False i love the first slice of breadna dat melamb i want o,xo dnt dr mentn it |
emekakelvin: I reject it IJN, I pray u both dnt get admitted into yaba left(for u are nt better dan them)e da pain u |
Ifyx: Truebuh btw hw dd dah cum tuu ur mınd @ dız momentna ui nd ASUU coz am |
Osasu99: False i love the first slice of breaddat y i said 91 |
TRUE OR FALSE 91% of people skip d first slice of bread |
emekakelvin: Cut off might nt show again today for it would show,yaba left |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 59 pages)

[/quote]as u de talk say u miss am,na ur husbnd
[/quote]na wa o