Mikebis's Posts
Nairaland Forum › Mikebis's Profile › Mikebis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 59 pages)
Fynestboi: [color=indigo]59-65[/color]biochem ko |
I de site sm new name.Ruth |
Mesopotamia: i think sona lie go kill u |
Mesopotamia: lwkmd!....no mind dat quivah...no wonder she no get body when she no dey chophaha,no let ha hear dat o |
Mesopotamia: Padi mi MikeBIS to sure.oga me,gud mawnin o |
Sadeluhv: wetin cause all dis bread stuff nw?lol..no mind dat ma oga jawe |
Sadeluhv: Happy sunday.apy mondai |
klenzjoshua: u madno am nt,buh am ur master |
Mesopotamia: no wonder ur leg/feet dey rough....shey u c ma leg rof |
Mesopotamia: and u don forget sey u still follow quivah and leystra chop dia own bread after u don chop ya own........#Gluttonna quivah talk say mk i eat am na,nd i no eat lestre bread o |
klenzjoshua: Who is MIkebis when I'm here. Tell me!na me b dis..who b u,oga go park well o,yaba left |
Mesopotamia: chai!....and u dey go church!.....walahi,i still get hope pass u for heaven.we no de sing dat kind sng 4 ma church na,i b omo cele |
Mesopotamia: and u don forget sey na sadeluv buy bread 4 u dat night when hunger nearly made u crazend u don 4get say she pay #50 4 both of us,nd quivah dat bot #60 u collect d #60 bread 4rm her hand,whch she paid her self,nd gv her d #50 own,wa sadeluv buy 4 u |
I site u o,iyami sadeluv |
Mesopotamia: talku don 4get say na quivah bot poff poff 4 us dat day,wen u de die 4 hungry |
Mesopotamia: EARLY IN THE MORNINGi no sabi am again |
Mesopotamia: shey naxo u broke reach ni?....u no fit buy cheap BRUTEma ba ye mi je jo,if i talk nw hmm hmm |
[quote author=Itz_pretzy]duh![/quote]gud..i cn sense dat |
Mesopotamia: holylord GOD ALMIGHTY |
Mesopotamia: no be d hausa perfume wey u use dey smell niabajo |
Mesopotamia: holyholy |
Smtin stll de baffl me o,am nt sure ui wll rls d admssn list 2morow,dis ma rsn,if any skul wana rls thr list,is it jamb dat wll first av d list or ui wll rls publicly b4 sendin it to jamb..let assume ui wll rls d list 2morw,dat mins if u check jamb site 4 admssn startus,u wll find ur name thr,buh unfortunately d responce wll say sowie no admssn yet |
Mesopotamia: minus me coz i'm gay and also Gynophobic/heterophobic.gay in ma ass |
[quote author=Itz_pretzy]#yinmu[/quote]sowie o,fly enta ur nose ni |
Mesopotamia: of course....i'm filled wif d spirit.....#SpeakingInTongues[Russian]we av dffrnt kind of spirit..did u min evil spirit |
Mesopotamia: make me and u no be ni room mates ni...,u go suffer coz na so so mischief i go dey do u.....nobody go teach u b4 u vacate d room 4 me.#lobatan... |
[quote author=Itz_pretzy]my brodaz [/quote]we are ur husbandsss,any gurl wa de here,na we guz b dem husband#gbam..i rest ma case |
Mesopotamia: chai!....smh for u.shmmmmm |
dapsondou: Mesopotomia*luking at mesopo face*du we luk alike..meanin u are tom nd am jerry,u go de do me bad..haah no way |
Ifyx: Abeg nl guyz nd galz drop ur 2go ıd or sımply add moı up @ifyx16... #antıcıpatıngaye2d |
[quote author=Itz_pretzy]lol all d babez in d aws r my sistas.[/quote]wat abt we guz |
[quote author=Itz_pretzy]no no no no! Abeg my sister follow me.[/quote]dat painful,nd who b ur sista 4 dis place.i wan knw |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 59 pages)
[/quote]we are ur husbandsss,any gurl wa de here,na we guz b dem husband#gbam..i rest ma case