Mikebis's Posts
Nairaland Forum › Mikebis's Profile › Mikebis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 59 pages)
Ma baye mi je jo am in o,g8test uite |
I sign out till 2morw |
quivah: hello! No vex...u b iwe na |
Ifyx: ntoı...*stıckz tongue out*me abi*cover face* |
blezzino: Abeg,lyk wen admission list go comot'..,he be lyk say na only me 4 industrial and production eng wey they diz thread..sm 1 said d result wll b out yestdai,nd d admssn list wll b thursday or friday,xo let waite nd c |
Mesopotamia: Ma own prayer z jst dat u.i cut off should nt smoke maryj and dat dey should should give y'all ur first course so dat u won't come and be scrambling philosophy wif me as ur fall back course.hahaha..me 2 o.make dem gv me ma biochem course..xo dat all dos mbbs wha de get 60+ no cm bk cm de fight me wt biochem |
quivah: kabo course matrix mi!!..me ko u no grt me..i had 54..nd wat ur score |
iamliljozy: Na soooo,na only one sociology aspirant I don jam for here since Janurarylolz |
Sadeluhv: 60mama o |
Mesopotamia: datz d truth bro.....ask dekunmi,beca,bethy,sade,joy and quivah.dey'll tell u hw dirty stinky i am.if i hear |
Jst passn by ni o |
Taylor184: they both passed na....but na dem go cum talk am demsefswe are waiting.... |
Mesopotamia: oga mi,i'm nt avoiding u oo.....i jst felt i'm nt worthy to roll with u anylonger.......75-55.....d diff z a long gap nahahaha..ko to yen na |
Mesopotamia: i don post am since yesterday na......55no mind me jawe..u are d boz |
Mesopotamia: Somebody please tell dekunmi and pretzy that we are yet to know their result.Not mandatory though bt jst feel as a family,we should know.u re rite o..itz pretty nd dekunmi..where re u guz |
I jst blv dat ui ko ni baye mi je wt 54,cos na 1st nd 2nd i chose dem,nd since wen i don de this thread i neva c any biochemistry aspirant..y na kilode..shey na only me b biochemistry aspirant 4 dis thread? |
Oga mi mesopotamia i neva no ur score o,iyami sadeluv waitin b ur score o |
Vickson123: Which course bro?biochem |
Taylor184: 240 in Jamb....69 in pume....all tanx to God!!!!with God's grace and mercy plus his favour,It is welloga me iwe ooo,thank GOD..I ALSO HAD 54 |
Fynestboi: THAM SAY MAKE I DEY DANCE SKELEWU because OF THE 68 is that true should ioga me biko dance na..i had 54%..thank GOD |
Thank GOD..54% |
oscaino2: Thank God ooooo........248 jamb......post ume 64.......team mbbsthank GOD O,I HAD 54 JAMB SCORE 209...BIOCHEMISTRY.....1ST ND 2ND CHOICE |
quivah: hesjay...I'm through with it..kmon dnt mind hesjay,he is refrn to ben carson story,i gues u no ben carson |
Sniper4real: oya lets praylet every1 close eyes |
Mismak: i jst quoted..ok?nw i gat u,u b sinzu abi |
blezzino: He be lyk say,ui want make everybody sleep before they upload d results...u re rite,ui knws dat if they rls it.2much of candid wll start to check it,nd dat can cause sm p,jst like jamb did,by nt allwn sm candid to check their result usn phone..ui jst wana let us knw dat d result is ready,xo i guest they wll surely rels it dis mid9t |
Mesopotamia: I've given up hope on the result coming out today........This is one of the numerous reasons i hate 'expectations'.It gives one heartbreak & disappointment.bro..kip on avn faith nd dnt lose hope |
[quote author=Ai-bi-ke]Nairalanders,I think it is high time we be on our knees for prayers cos God has plans for us dis year abt our admissions stuffs into UI,....am calling on mr.fynest and dr.hesjay to lead us in d prayer,((abeg no take palmy b4 d prayer o)[/quote]mk we sing praise nd worshp first.. Who has d final say jehova has d final say,jehova turn ma life around,jehova turn ma life arnd,HE mk a way wen there is no way,jehova as d final say ova ui admss. |
Speechless! |
Mesopotamia: i'm samuel Adeniran NOT samuel peters.....so why i go fight...!dnt mind dos fellas jawe |
Mesopotamia: she sabi herself....i no need loud am.me no sabi her |
Sela14: Itz amazing lots of peepz carry mat cm dz thread o. Ui nawa o4 ur mind |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 59 pages)
