Mikebis's Posts
Nairaland Forum › Mikebis's Profile › Mikebis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 59 pages)
ifyroberts: MBBSlemme gues,mummy's pet |
[quote author=Dr.'Hesjay]It doesnt mean oo.. UI mbbs quota has bn 180 since 2008(highest in naija) but they admit not more than 120 in 100lvl...They reserve 60 for d.e candidates and those who will cross from other departments in 200lvl[/quote]thank u bro,like na biochem i wan take enta,den i go change to mbbs 4 200l |
Mismak: Lwkmd!...yepa,fipa,wat did u mean,u mean hesjay 2 small 4 her |
temidayo damoye: Strolls in...i sabi wetin happen dat year nw.u nd mikebis waka reach ouse frm ui dat day nima baye mi je |
Akby: How do I break this news this morning? *clears throat* after reading this please don't cry ooo lol*i don faint,no wake me o*hahahaha..i cnt stop laffn in japanis..lobatan |
Mismak: Hesjay u're sighted oo....weldone onise e je lana..(wah u said on 2go)hesjay toast u |
Debonny90: Guys i swear i just spoke with a professor just now she said they held a meeting yesterday dat ui av changed dier criterium dat dey ar using waec,jamb and postjamb dis year...are u sure? |
Mesopotamia: May day! May day!i wanda y u no go study FBI 4 ui |
cleverj01: In martin luther king junior's voice! I'v a dream dat in a second's tym our admision list would b released. I'v a dream dat nt withstandin a nairalander's post utme score he or she would b admited. I'v a dream dat MBSS nd LAW cut-off would b as low as 29 i'v a dream, dat we would al meet in UI during d clearance . I'v a dream dat ASSU strike would b called off dis weekend i'v a dream.......................... So help me God!mk ur drm cm tru,buh dat 29,i no sabi dat wan o |
Mesopotamia: See all diz wackiez claiming dey wanna RAP!.......Rap wetin?.....y'all think Diz Rap game z for toddlers?.......U can only scribble few harmless poetic verses but a SINGLE LINE outa ma verse z strong enuf to land u dat heavy punchy dat'll send u 6ft below......A WORD Z ENUF 4 D OLOGBON.i wish i cld intprt dat in yoruba |
Kehinde41: Diz yr 2013 sef, JAMB dealt dier own blow, UI too don do deir own now.wat ur score nd whch cors |
cleverj01: Gudmrnin 2 u guys! Shakur, fynestboi, mikbis ati bebe lo! Hope u guys nyt ws gr8? As u step in2 d world 2day, jst remember dat u cn always b d best u cn b if u'r focused, determined, nd above all, always let oluwa 2 b involved! #food 4 thought!mawnin boz |
cleverj01: Abeg no oh! Bros we don plenty alreadykai u no wan chtn |
Vickson123: ROTF!!!sowie o,meaning of dat |
ANDREW2EIC: Hmm! Ur guess was right, though I am of the opinion that everyone else could think same way bro.yh u rite |
ANDREW2EIC: Hmm! Ur guess was right, though I am of the opinion that everyone else could think same way bro.lol..u re rite |
adez9: ahahah no let mikebis faint abeg.75-80 keo fe baye mi je |
adez9: mikebis u dy vex?no misinform d guy nah.na questn he ask na |
Ifyx: It shld b btwn 75-80jez ma vıew thoyepa*two hands on ma head*bobo yi fe baye mi je sha,ogun esu,jo sanu me,hahahaha,if dat wan na biochem,den i tin mbbs shld b 97-100,ma view tho |
Zanga007: @ allk |
Zanga007: :Pabi jare mikebis no mind d guy. Na me open the pagelol |
padolad: is ui post utme out?is ui post utme out?is ui post utme out?no is nt |
Ifyx: abeg reduce dat Mbbs cut-off,e too hıghhagaha,ma guy fear |
SOA93: na mi type am na UI fit edit am,dis is wat dey call 'power must change hand'y u no go political science |
ANDREW2EIC: Not actually bro! I only hand-picked the answer without bothering myself with solving. If u look at the question very well, we were expected to get a number whose log to base 10 is 0.3+++.let me gues,u re a science studnt,because it only science studnt that can thnk dat way |
Zanga007: it was like dis last year and moere students did well last year unlike dis yearrwat abt biochemistry..any idea |
renaissance: 3rd time in history:i opened a new page.u no c say na zanga opn d new thread ni |
BRAINEE123: UI needs to tell us hw dem mark how pume o! A bi dem no program d computer well ni? If u surport this,join me as i raise the notion o!hw i go suport d motion,jo ma be ye mi je jare,na admssn i wnt,i no suport anytin,o fe ko ba mi sha |
Ifyx: Where r d "MA BAYE MI JE PEEPS"ma baye mi je |
[quote author=Dr.'Hesjay]Is UI really going to do against JAMB's criteria of compulsory 45percent merit,35 percent Catchment,20 percent ELDS??[/quote]hmmmmm |
quivah: ....where did u get that 4rm? |
BRAINEE123: If i hear!! That quation was a trap 4 unwise students. Any attempt to solve dat que without calculator wil cost u 5 minutes+ a good exam taker is expected to jump such question o. Bur if na u be H.Eistein pikin or kyle xy,u fit solve am within 1min as expected of us...lol...can u pls drop d questn in full,if u can stll rmemb,nd let me prv it 2 u dat science studnt can solve any logarthm questn in 30seconds |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 59 pages)

