Stats: 3,248,324 members, 8,137,677 topics. Date: Friday, 18 April 2025 at 09:10 AM |
Nairaland Forum / Miles300's Profile / Miles300's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 64 pages)
![]() |
Aza man don drop quote all in a bid to make members give more money!! Shuuu , naim poverty wan wound Nigerians if na so God dey operate like all this aza men dey preach ? |
![]() |
Trump still thinks The " US " is still what it is in the 90s where they own the market in almost every sector .... times have changed and countries will seek to have more trade agreements putting the US aside ... Dude is running America like a drug lord . 5 Likes 2 Shares |
![]() |
Distributing food items as if the country dey in crisis , speak volume that this folks have no plan for Nigeria .. 1 Like |
![]() |
Na poverty call this one oo no be God |
![]() |
Abeg Nigerians in UK which diaspora ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Nothing dey work for this zoo.... |
![]() |
Place a juicy bounty on his and he will be smoked out ...Nigeria army no get intelligence or wetin. |
![]() |
Hold your brother responsible for her death...his a useless boy. |
![]() |
You cheat I let u be with ur cheating partner ..life is not that hard.. |
![]() |
Change your fuel pump .. 1 Like 1 Share |
![]() |
Lol y'all can believe every thing on here , it's a sold out concert to be paid such huge amount ? 10m dollars say wetin happen .. I like David but this story isn't true . 2 Likes |
![]() |
And those suffering under the administration are patriotic citizens? |
![]() |
This dude is a slowpoke , u don't spend church money, ur wife who earns 100k a year would now be funding ur life style ? Like the judges are idiot or what? 100k a year cannot even afford to buys those many luxury cars .. 4 Likes 1 Share |
![]() |
Botragelad:he clearly knows that ! He such a coward |
![]() |
Blackman101:give what ? Ordinary poland will even take om Russia not to talk of US ...omo una dey look US less less because una oga dey aly threaten nuclear weapon ..make him try am first . 2 Likes |
![]() |
OneCandleAway: Poverty is the root cause , abi u don see country wey dey thrive in law nd order when there is poverty? |
![]() |
Good2go1:question is who wan ban am ? |
![]() |
The judiciary is so corrupt that nobody obeys court orders anymore....this is what politicians have turn the judiciary into .. |
![]() |
An economy where a commodity such as a bag of rice is much higher than the minimum wage which other shock absorber can withstand it....mumu man |
![]() |
I am sure, they will be targeting top leaders in Iran......see how dem kpai there president for helicopter crash .. 7 Likes |
![]() |
When christ say there will be wailing and gnashing of teeth ...who ever thought it will start in Nigeria ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
Good part be say, the hunger no no weda u be APC or PDP supporter , the hunger no no tribe or ethnicity...e go move round . |
![]() |
Nigerians are not benefitting anything from Government yet , this folks kee pushing Nigerians to there limits .. |
![]() |
![]() |
Isreal will bring a regime change in Iran , i don't think they will go about bombing Iran, but will eliminate the leaders of the regimes ....u think the helicopter crash of the Iranian president is a coincidence ....na one by one dem go dey wake . 1 Like |
![]() |
In all of this things Verydarkman shot himself in the leg .. The burden of proof still rest with him and not with Bobrisky or the falanas . He will have to prove his allegations are fact with evidence, so na him get the nightmare not even bob |
![]() |
Yet Atiku still beat you to it at the primaries ...u are only making mouth because of federal might ...if u no be minister u go still get mouth ? 2 Likes |
![]() |
This one na talk ? Nobody somebody else made u ,who u are ? |
![]() |
Lol is it doesn't change the fact that she is the daughter of a renowned Lawyer ( SAN ) This dude be feeling like some arrogant brat, jellof case still wait for u make u provide evidence say him wife dey knack outside . U think Nigeria is worth dying for, Government never fit fight corruption to stand still na u wan come do am . Alys looking for means to tackle celebrities like say na them the cause problem foR Nigeria.. 1 Like 1 Share |
![]() |
Baby food na 20k now oo ,just in case. 1 Like |
![]() |
Nigerians and there shock absorber for sufferings needs to be studied..... 11 Likes 1 Share |
![]() |
![]() ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 64 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |