Milesmoro's Posts
Nairaland Forum › Milesmoro's Profile › Milesmoro's Posts
1 (of 1 pages)
Thanks brother but nah still the same, the same ERROR message e dey display, e bi like say the airtel modem no wan unlock, by the way you sabi how to format am, if you get good site wey i fit use format and reload firmware i will appreciate the thing wan unlock easily. Thank u. |
Thank you Femi4 for the code but i try am but nah ERROR it displayed using huawei modem code writer(www.sagmaster.com) app wetin i fit do to get it unlock? |
Hi Femi4 i wan make you help unlock this airtel modem here is the info below: - Manufacturer :huawei - Model :E3131 - IMEI :862733012384593 |
1 (of 1 pages)