Minobrown's Posts
Nairaland Forum › Minobrown's Profile › Minobrown's Posts
1 (of 1 pages)
only in naija u can hear Dis kind question...... am celebrating LTC. last to comment Dis night. |
Bad market.. American no dey pay ooo.. Instead dem go capture 4 nigerian turn to american... |
Gk. Agbi...naija. Alampasu...abuja futball academy defender. Azubuike... Warri wolve.. Naija. Court zouma.. Chelsea .france taribo west.. Nigeria. Midfielder. Asamoah... Ghana. Moses .. Nigeria kanu... Niaja okocha...naija yaya t. Mancity. Hazard....chelsea amaju pinick.... Comunity pry schl. Oka. Striker... Minobrown.. Rufus giwa poly owo.. Yakubu ...reading. Kane ... Totham. Giroud.. Arsenal. Falcao...man u... Wenger..... #### |
She only return d money because she cant beat d security @ d airport.... If na me eeehn. ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' '''. ' ' ' '' ' i 4 swalow like 1m... Life is reacher... |
She make it during JEJ. Governance.. Some wil still sey oga jonathan no dey try... ........ In jonathan voice.. PPPPPDDDDPPPP.! |
Hope dat guy no be SS.... See em shape.. Basket mouth be like.... L . . ' ' ' '.. ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' ' . . '' waiting u expect make i talk?... Just finish preparing my okro soup with ede (crayfish). U care to join me? |
Man utd win dis game because dey need to win. But truely speaking dey were out play by burnly.. I pity dem if dem play like dis against totenham.. Kane go score hatrick.. Or captrick. |
Were do she live nw... And wat is her BB pin... |
1 (of 1 pages)