Christianity Etc › Re: Adeboye Didn't Protest Against Goodluck Jonathan’s Government - RCCG Insists by moramota: 10:29pm On Jun 05 |
Hmmm... Confirm talk 👌 id4sho: The heat is much 
Meanwhile, all those church camp ground along Lagos -Ibadan and Ogun axis need to step up security. Prayers alone won't save but Actions. |
Crime › Re: NSCDC Busts Illegal Detention Camp In Lagos, Rescues 24, Arrests Four by moramota: 10:05pm On Jun 05 |
This your comment sef dey upside down and in opposite direction. Klington: Welcome to apc Nigeria where everything is upside down and in opposite direction.
|
Family › Re: What Do Men Enjoy In Marriage? by moramota: 10:21pm On Jun 02*. Modified: 10:45pm On Jun 02 |
Dey play... Just dey write script make you dey play. . . Do quick, go marry, make you dey "beck and call" free congo. Na only truly married men fit tell you say the thing no dey really work like that for marriage. Bro . . Some single men or guys dey mount congo pass some married men. Shey I go lie give you ni.. "Beck and call" 😂😂 You never jam married men wey go tell you say dem wish say dem still dey single, especially because of this congo matter. . . IronCondemned: Free Congo at your beck and call.  |
Health › Re: That 'Big Man' Pot Belly May Actually Be A Medical Warning Sign by moramota: 12:50pm On Jun 02 |
Dear Mr. Office man wey wan dey wear "correct starched, white Agbada" everyday 24/7. . Congratulations 🎉 Shior . . Shey na today? Person wey go take heed to advice go take heed. Person wey no go listen, no go listen. Shey bi your own reason na for Office purpose, make you for dey carry big belle enter office up and down to get attention, as if na the big belle dey wan attend to. Shey bí na office you go dey go 24/7. Continue, Mr. Officer. Make I sha no later dey see you for 10am dey jug for road to burn your belly fat when your fellow office people dey go that your office. Shior. zenburster: With my pot belly, let me wear correct starched, white Agbada.
Then you with your 6 pack, flat stomock.
Let's see who they will attend to first if we enter an office at the same time.
Everything in life is tactics |
Family › Re: My Vulnerable Space Of Marital Depression. by moramota: 10:08am On Jun 02*. Modified: 10:29am On Jun 02 |
E sure me say na only part 1 of the writeup most of the commenters read... Too lazy to see or read the other parts before flying to comment. Shior.
The funniest thing be say most of these commenters fit never marry o. Kai.
But the thing be say for matters like this, matters wey involve 2 persons, I dey always like to hear from the other person involved before I draw conclusion. However, based on your own side of the talk, you don really try. You don put in effort. You yourself be person wey believe say things fit be worked on. You be person wey no dey also jump into conclusion (which is why you even bring the matter come this great forum, God bless the founder).
I believe say you notice most of these red flags sef during your dating period but based on your kind of person, wey believe say things can be worked on, you overlook am. E fit even be say na him hardworking nature attract or glue you to the man because you share similar nature.
Dear OP, If everything wey you talk be true o.... Then that man no be your kind of person based on your personality... Issues go dey occur..and you no be person wey go see wrong thing and pretend like say you no see am, just like most people wan make you do.. na endure, endure people go dey shout up and down.. Dear Op, na partner wey dey ready to change person dey endure with o. Partner wey recognize and appreciate your effort, na him I go advise say make you endure with o.
If pikin come mistakenly enter am pekem, Kai, na promax issue be that o..because na the pikin or child abi children the man go dey use hold you neck.. e go hold am tight.
Dear OP, you require peace of mind, Biko, it's not too late . . . |
Politics › Re: Fix Oyo First – Presidency Tackles Makinde Over Attack On Tinubu by moramota: 1:01am On May 30*. Modified: 9:16am On May 30 |
Now I understand.. These guys are playing games.. They want to deal with Seyil Makande.. They want to clip his wings.. Dey wan ol am for neck, make e for confuse.. Dey wan make people dey drag am like generator.. Kai, dey wan get something tangible to tackle am..
E be like say na why Dem target Oyo State be that..
These guys are wicket.. Politics of self interest.
We are wicket.. Those wey no dey gree go out to vote during elections to ensure the right candidate gets to the throne.. Those wey dey collect 1k and Rice to ensure the wrong candidate enter aso rock.. Those wey dey pretend say e no concern Dem because dey no lack anything.. Those wey no get liver to criticize the government.. Those wey dey........... We are wicket..
Some people no even get voters card.. Na international passport be their headache.. COWARDS..
Fire dey burn for house, cowards dey run.. Dem dey run leave properties to burn.. after Dem run away finish, looters go remain..
Kai.. who do us like this? |
Romance › Re: I Cleaned My Girlfriend’s House And Instantly Wanted To Break Up ( Part 2) by moramota: 9:40pm On May 27 |
You're high on lizard shit. Na only people wey like good hygiene, wey like make their space dey tidy, wey no like dirty, and make everywhere dey disorganized fit relate. I no talk about people wey like make everywhere dey organized and clean but no sabi clean o...some people dey like that. You think say na everybody like the idea of hiring a housekeeper abi house help? To come dey wash plate, cook food wey husband and family members go chop?? For people wey just dey start family life?? You finish, come talk say make dem dey complement each other .. e mean say house go dey upside-down, trash go full everywhere the day way the man no dey for house.. most children spend more time with their mama..e mean say children no go sabi clean house too.. na those kind of children go dey see washing of dishes as work. Chai .... Nairaland no get voice note feature Clean space be natural medicine for some people. FitCorper: New Toto de hungry u, i understand. Free agent enjoy ur life. Na d babe Bleep up yo let you see her finish. Cos dats a very lame excuse for a breakup 😂, clearly u compliment each other. |
Travel › Re: Things You Realise After 1 Year In The UK That Nobody Prepared You For by moramota: 9:51am On May 24 |
I'd call it creative advertisement, if you ask me... I love it. skultrick: Instead of you to come out openly and promote your business your deceiving yourself using the back door...
This act alone shows your shipping service is not trustworthy.
I am currently looking for a reliable shipping service and this usered or whatever doesn't look like what can be trusted |
Travel › Re: Things You Realise After 1 Year In The UK That Nobody Prepared You For by moramota: 9:44am On May 24 |
Brother, Abi na uncle..Abi na one small boy wey neva write WAEC sef...For your mind now, you don talk sense.. Kai... BlocksNG: No need. Millions of Nigerians has been traveling to UK centuries before him papa knack hin mama. Basket mount.
|
Travel › Re: Things You Realise After 1 Year In The UK That Nobody Prepared You For by moramota: 9:26am On May 24 |
You're truly incomplete for you to think this way. ...ba ba ba...if I don't travel out. Just wake up in the morning make you dey travel up and down without a mission. Join team "travelling is my hobby" UniQue84: Thanks for the information but no matter what people say or write I will consider myself an incomplete human being if I don't travel out . 
Traveling is part of EDUCATION. |
Travel › Re: Things You Realise After 1 Year In The UK That Nobody Prepared You For by moramota: 9:21am On May 24 |
Where in the writeup did the rytarr say make you no travel again? Equal2DeTask: So make we no travel again?
Are you guys regretting your traveling to UK.....?
|
Events › Re: Meaning Of RSVP On Invitation Card And Other Details. by moramota: 5:21pm On Feb 25 |
We need to start prioritizing clarity over imitation. I no just understand why we go dey write things wey majority of people no even know the meaning.
RSVP, Caveat emptor . . . |
Foreign Affairs › Re: Africa's Biggest Countries By Population by moramota: 2:44pm On Feb 25 |
malware: The high population of Nigeria is of no significant use Ọgá stop hating on your country. Ọya try create or improve on something, and take advantage of the high population. You too can do it. You are not too small or old to make a change. If na abroad you dey, do something for Naija. Thank you.
|
Travel › Re: Bees Invade Commercial Bus In Lagos Island, Causing Temporary Panic by moramota: 9:20pm On Feb 22 |
dierich: This is spiritual to be honest To be honest, e fit no be spiritual. |
|
Politics › Re: Sanwo-olu Hosts Guinness World Record Holder Kanyeyachukwu Tagbo-okeke! by moramota: 8:21pm On Feb 08*. Modified: 8:45pm On Feb 08 |
ariesbull: Painting the biggest canvas .. abstract painting
The report isn't about his Guiness Record but Sanwo Olu hosting him
A simple Google search would have helped you ..but we know what intellectual laziness is ... Good people, from their good heart dey try help your career wey you wan use shortcut build, you still dey form nonsense ... You no get sense. Journalism no be moimoi o... But no be your fault, smart phones don make a large count of people become journalists, and newscasters content creators. Be careful, be ready to learn what is required, make you no go put yourself for gbẹgẹ because of laziness, "wuru-wuru" , "na me break the news". Be careful.. else, you gonna learn the hard way.
|
Politics › Re: IPOB Cancels Sit-At-Home Order Following Directive From Nnamdi Kanu (Video) by moramota: 1:53pm On Feb 08 |
naptu2: And that reminds me, I haven't given you an update.
1) Ralph Uwazurike created the Movement for the Actualisation of the Sovereign State of Biafra (MASSOB) in 1999.
In 2009 Uwazurike funded the creation of Radio Biafra.
2) Uwazurike had a dispute with Nnamdi Kanu (who ran Radio Biafra) and stopped funding it. Lack of funding caused the radio station to shut down. The station was restarted in 2012 and Nnamdi Kanu became the director of the station.
Nnamdi Kanu also created the Indigenous People of Biafra (IPOB) in 2012.
A civil war broke out between supporters of Ralph Uwazurike and supporters of Nnamdi Kanu.
3) Nnamdi Kanu had given instructions that Simon Ekpa should be made the lead broadcaster on Radio Biafra after he was arrested in 2021.
However, the DOS structure that Kanu created sacked Simon Ekpa because he refused to follow instructions. In response Ekpa said that he had sacked the DOS from the Biafra liberation movement.
Simon Ekpa created his own group which was originally known as the Autopiloters. It later transformed into the Biafra Republic Government in Exile (BRGIE) and Ekpa declared that he was the prime minister of Biafra.
A civil war broke out between supporters of Nnamdi Kanu and supporters of Simon Ekpa.
4) Simon Ekpa was arrested and Ngozi Orabueze, who was the chief of staff and deputy prime minister of BRGIE, declared herself prime minister. Supporters of Simon Ekpa opposed her and Ekpa's lawyer filed a lawsuit against her in the United States. They accused Orabueze of launching a hostile takeover of BRGIE.
A civil war broke out between supporters of Simon Ekpa and supporters of Ngozi Orabueze.
5) Two days ago a group of Biafra supporters announced that they had removed Simon Ekpa and elected Ogechukwu Nkere as their new prime minister. It was the Ogechukwu Nkere group that hired lobyists in the United States to convince the Trump administration that there is a Christian genocide in Nigeria (I posted photos of Nkere meeting with US senators a few days ago).
However, the Ngozi Orabueze faction released a statement that Ogechukwu Nkere had been expelled from BRGIE and that he was not prime minister of Biafra.
There is a civil war between supporters of Ngozi Orabueze and supporters of Ogechukwu Nkere.
At the heart of all of this is a competition for power and for control of donations made by Biafra supporters around the world. You dey try, Man. A shout out of bravo to you. |
Politics › Re: Ogun State Builds 5,000 Homes Under Dapo Abiodun (Pictures) by moramota: 1:35pm On Feb 07 |
karmaolu1: Nice one but colour riot Colour riot kò, colour war ni . . Colour be una problem abi? Ọya use your full chest talk say you go reject that house because of colour riot . . . Una go just dey one corner dey form nonsense. |
Politics › Re: Ogun State Builds 5,000 Homes Under Dapo Abiodun (Pictures) by moramota: 1:22pm On Feb 07 |
Osariemen12: Eyesore!
Southwest states have the worst taste when it comes to colours. Shey una problem no dey finish ni? Shey una problem get colours ni? Why una just like to bad-mouth everything like this? Why nothing no dey ever good for una sight like this?
|
|
|
Family › Re: How Do I Convice My Wife To Have An Abortion, Without Losing Her by moramota: 8:24pm On Feb 04 |
Kobojunkie: 1. You had all of these many reasons, yet you did not consider getting a vasectomy or at least ensuring you use protection every time you had sex as a result? 
2. You knew all of this, yet you did nothing to protect the future you supposedly want for them? 🥱🥱
3. Well, getting an abortion would impact her body and mind in many ways. But I guess that all means little to you since the reason why you did not bother using protection yourself or getting a vasectomy to preserve your dreams is that you reasoned your body would not need to deal with any of the impacts if pregnancy happened, right? 🥱🥱
4. Seems you love everybody, but seem unwilling to do even the bare minimum, which is maybe to use protection yourself or get a vasectomy to protect anybody. Goodluck! 🥱🥱 At the end of the whole thing wey you write, collect extra sheets, dem talk say na D F1 you get. See question, see your answers. ITK. The OP even provide you with comprehension passage, still you no pass. Wuru-wuru to the answer... Na you first go submit..
|
Politics › Re: Lagos Assembly Bows To Pressure, Suspends Demolitions In Makoko by moramota: 12:20pm On Feb 04 |
simpleseyi: . We don’t need their votes there. The entire South Easy votes is insignificant, not to talk of just Makoko I tire o . . . Any small thing, people go shout election is coming, election is coming . . . Sentimental and emotional people everywhere . . . This is safety of lives, and properties that we are talking about, for Nigeria's sake . . . |
Celebrities › Re: Grammy Red Carpet Or Cultural Disgrace? Nigerians React To Davido’s Wife Chioma’ by moramota: 11:48pm On Feb 02 |
kelechi50: Does being a role model limit personal expression? Yes....... Cultural Representation Matters: Should Nigerian celebrities dress in ways that showcase our culture internationally.....Yes
We are African and we have norms, values and culture to protect. Personal expression indeed... You dey talk am, and e dey saccharine for your mouth... Continue.
|
Foreign Affairs › Re: Michelle Obama's New Look Sparks Curiosity (Before And After Photos) by moramota: 6:41pm On Jan 29 |
... Love the fact that she's smiling in both photos. The smile is constant, and I'm just okay with that.
Smile and be happy in whatever situation you find yourself... Life goes on.
|
Education › Re: Woman Gifts 9-year-old Daughter Iphone 17 For Coming Second In Class by moramota: 12:44pm On Jan 24 |
helinues: If it reach your turn, buy your daughter doughnuts and soft drinks.
Wondering why some people only focus on the bad side of kids using gadgets without considering the positive impacts.
The way you raised your kids would determine how they behave with or without gadgets So...for your mind, your inner mind, no forming, no forming woke, I mean realistic mind, good parenting settings, the thing make sense ba'a... No wahala... In fact, make parents dey buy anything, as their power reach, for their children...me, I go buy private jet Boeing 978 for my children.
|
TV/Movies › Re: Alaba Boys Printing Fake “LG” Logo On Televisions (Video) by moramota: 10:06am On Jan 10 |
Kaczynski: Thats the free market talking.
Atleast they are not DEFRAUDING people.
|
TV/Movies › Re: Alaba Boys Printing Fake “LG” Logo On Televisions (Video) by moramota: 9:49am On Jan 10 |
Cnaff: Nothing like fake, Every television components are the same. How about the operating system which will display LG did they print that as well?
|
Health › Re: Woman Dies While Addressing Her Colleagues At Her Workplace (Photos, Video) by moramota: 1:38pm On Jan 09*. Modified: 10:00am On Jan 10 |
enemyofprogress: what is untimely? How do you know it is untimely? When it comes to death there is nothing called untimely. People ONLY die when it's THEIR TIME. That's why you see some people survived accidents while others don't. For your mind now... You don...... Abeg no let me talk wetin dey my mind.
|
Health › Re: Woman Dies While Addressing Her Colleagues At Her Workplace (Photos, Video) by moramota: 1:27pm On Jan 09 |
If my hand never reach am, make I sha just dey in good health. RIP to the departed soul. |
Romance › Re: Women Cheat More, They Are Just More Discreet” — Toke Makinwa Sparks Debate by moramota: 1:08pm On Dec 28, 2025 |
ChiefOloye: Copied! Next time try and acknowledge the source you stole from. Chief Make I no talk wetin dey my mind.
|
|