Moseswest24's Posts
Nairaland Forum › Moseswest24's Profile › Moseswest24's Posts
Meanwhile Barcelona to that 13 year old boy with growth problem Messi fans: are you the Messiah ![]()
|
My beloved sons in whom I am well pleased ![]()
|
The war is against poverty check my profile if you no wan dey dodoyo.make I show you way |
I dey tell people man no dey ugly them say na lie.for this life marry woman wey resemble fine boy than woman wey resemble fine girl at least you know what to expect. If you check my profile do wetin dey there I swear you go mak am before this year finish no dull yourself |
Messi is a great player Ronaldo is the greatest player . difference dey.try make am for this life .see as we dey celebrate people wey no know us.check my profile make we try dey see small change on a daily basis.update plenty for there no dull.i want dey rich like ronaldo na from my profile you go start |
Im dey do press up for 2027 election.very nonsense question to ask.in all you do try find small small thing do to liberate yourself from sapa.if you like no tap my name check my profile.plenty updates full there.all this Nigeria politicians mongo fit help us at all .help yourself |
See wetin our Nigeria leaders dey do.chaii nothing concern me sha wetin concern me na to dey build generational wealth for me and my family .no forget to tap my profile if you want too.reginald Daniel news don dey tire me sha if no be nairaland I no know who she be sef ![]() |
If you like dey dull yourself forget porn that thing dey reduce man.check my profile I go change your pocket size make you dey pack am on a daily basis steady steady.anybody wey dey interested check am |
Relationship no be by force na .if e no dey beneficial dem for no want am.abeg all this wan no concern me just check my profile for the main koko |
Na to kukuma carry the bottle burst her head ;Dabeg check my profile for better update |
Information reaching say na one okopa one vote.nothing concern me updates for online business full ground no dull |
It is not easy to lose a loved one.inwonddrvhow some people use their mother for ritual answers.me I just dey make my money legit online nothing concern me with defrauding people online |
Make dem no declare Nigeria a terrorist state .me I wan just dey cashout online dey live life soft for the December nothing concern me with all this ones |
Online business is better it is scalable and you can cashout quick |
