NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:46pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Haha! I no fit laff. Why dem block u sef?? Aswear, ah never sabi...ah just enter here wan post yesterday ni, na so the thing de tell me "you cannot do this at this time, try again in few hours", I try try enter night, na so I login with this one con post, before Dania baby con tell me say them don ban me ni...e pain me small ooo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:42pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Ohhh.... U mean agbo Jedi wey dem filter come add seven up join with alcohol?? Thanks but no. My heiny will do  If na the definition of "refined" for your Malay school be that, na so e be then |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:40pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:40pm On Oct 20, 2014 |
Cutehector4u: naah am a madonna graduate.... Ours has been out for a long tym now.. Why is ur university's own different That one na school??! Pfft! Anytime I hear AAU, the thing weh de always come ma mind na "hooligans"..those people can so cause trouble..chai!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:37pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Ayomax try am e no work. niceeric sef try am e no work. Seun no go wan do dat for me na  E go shock you |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:37pm On Oct 20, 2014 |
fweshblacboai2: Oga dat pik we be weird na,buh serzly am laffing ma ass out here... "Bottom"? No worry, keep your pic |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:35pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:34pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Lol... Well agbo jedi will do if u insist on herb. Hian!!  Refined herb I meant |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:34pm On Oct 20, 2014 |
niceeric: smh....okay ooo Fweshbackboia2 been flirting on NL since 806bc |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:33pm On Oct 20, 2014 |
CoCoLav: Lool! @SirElaw and Fweshblacboai2....Haa! sorry oo. Didn't know this camp matter was that serious. I'm only asking for 2 weeks.  E pass serious my dear. From now till 4th is roughly 2weeks, rest well. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:32pm On Oct 20, 2014 |
SirElaw: I thought space bookings only happen on first pages I'm a 'newbie', don't blame me  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:30pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Lol... I pray make seun no find me. I been operating outta radar lately. 90 in a 65! Seun no go block me even if some monikers report me  Smh, if me sef join report you ehn.. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:29pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:26pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:25pm On Oct 20, 2014 |
CoCoLav: I come to school everyday but on ghost mode cos this is a busy period for me. I intend to rest in camp but was told no rest in camp, so wishing they will postpone the camp small so I can rest. Thank God say you be female, 'cause if na guy spew this kind thing ehn, guys for tear am ni...postpone gini?? abeg ma, no try am again ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:23pm On Oct 20, 2014 |
Ayomax: how far my sure guy @ MrJAY012 shey you don try to login with your old moniker, we don release the account for you. wordplay congratulation oooo Ohh! Ma' try am now...if e no work ehn, amadioha......  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:22pm On Oct 20, 2014 |
wordsplay: My guy, this one wey u carry this guys matter come here, I hope say them no hear us abi. *but u don roger them so?* Ah don settle them na, trust me  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:20pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Na so. Welcome to the thread newbie  Not you too niccur....ya all shouldn't call me that jor. ma' pray make same thing happen to you too?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:20pm On Oct 20, 2014 |
. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:01pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Lol... Seun don burst u.  Ah no argue, make he sha spare this other account for me biko |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:01pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Lol... Seun don burst u.  Ah no argue, make he sha spare this other account for me bike |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 10:00pm On Oct 20, 2014 |
wordsplay: That nigga that keeps it flipping like its acrobat . Tanx champ, I see ya. Who messed with Hawdi?  Lmao!!! This your everyday wash no be from here oooo. Thanks man. Err....na them oga seun and yokiti ooo, ah no sabi wetin I do 'em  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 9:59pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: Haha dude u got blocked So seun has noticed u and omolizzy flirting. Lmao. I tot I was the only one watching Lmao!!!! Hell nah! We never flirted man. Besides, e no conSIGN you nor Seun...na joke ah de joke abeg ooo. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 9:58pm On Oct 20, 2014 |
fweshblacboai2: MrJAY012 ifai hear.... *Speechless* buh u still be my oga I hear you na |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 9:57pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 9:47pm On Oct 20, 2014 |
wordsplay: 20± pages? Av given up the past, chilling with ya in the present. In other news, I just got my call up number.SMH..when everybody don get him own. God dey sha. #TeamAnyStateThemPostBadManGo Woohoo!! Congrats Legendary Ace.  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 9:35pm On Oct 20, 2014 |
Horlawoomey: Just coming back from school, I was mobilized.
NYSC camp, here I come. Congrats bro, welcome to the league |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 9:26pm On Oct 20, 2014 |
Akerry: ALL thanks to the great grand architect of the Universe. My name is on the Just released KSU mobilisation list.........na God o Ibro makanaki, congrats  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 9:16pm On Oct 20, 2014 |
So these ones argued over "Epe is a town but not a village" for over 2hours?! 4th November should come already, boys no see better things take their time do again.......*sips kunu* *continues scanning pages* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 9:00pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:59pm On Oct 20, 2014 |
Usherseun: u go catch up, no worry Yes boss..less than 8 pages to go |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:58pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: We in the same boat. I'm running on dem pages now Them sabi fly ehn.. |