NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:57pm On Oct 20, 2014 |
lilylurv: Yu can correct sha maybe that's why they blocked hawdi. Just saying though 
#JustKidding  Lool! No mind me jare, my eyes too sharp ni, and no be like say I sabi that English reach that level oo  . Now you too mocking me...God pass una |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:56pm On Oct 20, 2014 |
fweshblacboai2: *Rolls into thread wif chewing stick* hawdi or MrJAY012 yhu be ma oga 4 dis tin na,so why tryna make peeps feel ur .........*lipsealed* Yimu....come point am where ah don flirt or kabooz babe on Top here...na you still be the presido..buate sir!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:55pm On Oct 20, 2014 |
lilylurv: Oh my hawdi....sowie hun. Thanks baby  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:54pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:31pm On Oct 20, 2014 |
Over 15pages in less than 12hours??! God dey  . I'll catch up soon |
Celebrities › Re: Guy Becomes Celebrity After He Photoshoped Himself With Celebrities. (photos) by MrJAY012(m): 2:18am On Oct 20, 2014 |
cupidora: awww... I meant we could do anything else but woo n be wooed. Lol. Hey,dnt b a perv  Lool! I get it. It's alright. I was only catching fun, nothing serious, trust me  . |
Celebrities › Re: Guy Becomes Celebrity After He Photoshoped Himself With Celebrities. (photos) by MrJAY012(m): 2:11am On Oct 20, 2014 |
cupidora: nah,I asked u to ,u're the one who bade us goodnyt,I thot u were in dreamland by nw Yeah, you told me you weren't into night e-wooing, so I thought you had truly left, and since there wasn't any other person left, I had to bid the house goodnight. *shrugs* |
Celebrities › Re: Guy Becomes Celebrity After He Photoshoped Himself With Celebrities. (photos) by MrJAY012(m): 2:01am On Oct 20, 2014 |
cupidora: youuuu! U no'o go sleep? follow follow  Lool! Thought you said you were leaving for your bed ni na, why you still up?? |
Celebrities › Re: Guy Becomes Celebrity After He Photoshoped Himself With Celebrities. (photos) by MrJAY012(m): 1:54am On Oct 20, 2014 |
But, sincerely, these are just too cool. Creativity at its peak! Nice one! |
Celebrities › Re: Guy Becomes Celebrity After He Photoshoped Himself With Celebrities. (photos) by MrJAY012(m): 1:53am On Oct 20, 2014 |
cupidora: Wetin person wan talk now? If I say this isn't nice someone would jump from somewhere n ask me "what do u know about photoshop?"  Like, yeah, what do you know??  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 1:20am On Oct 20, 2014 |
Mogenerous: *forming james bond* drag me if you can, dunno when i turn bag of rice Yimu. You weh ah don drag finish. Check your mail if you can please. Thanks. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 1:03am On Oct 20, 2014 |
Mogenerous: Hian, how did you see me? Thot i was on some invisibility sh*t.... Rem am an oldie, newbies like you berra go to bed, its past your bedtime. U haven't gotten the previlege to stay awake yet! Oya run along boy Lmao!!! Invisibility kwa?! Yimu, i'll drag you now, let's go already jor. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 12:56am On Oct 20, 2014 |
Mogenerous, go and sleep! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 12:12am On Oct 20, 2014 |
Good night/morning house!! Cheers. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 12:12am On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 12:11am On Oct 20, 2014 |
Ayomax: yeye, it's 12 a.m already I won go force myself to sleep. I don leave all them girls for you ooo. just know say we dey block this your moniker Good boy, go already, we'll be so happy to miss you  . And as for the moniker, una no reach.... |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 12:07am On Oct 20, 2014 |
cupidora: *in Missy Elliot's voice* I could teach you buh I'll have to charge  Baby, that's not a problem...na e-learning, so na e-money me sef go pay  ...plenty $$$$$$ |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 12:01am On Oct 20, 2014 |
Only God knows what this Ayomax guy go look like for real life, make e no go be like all those guyz weh their face de be like badly-prepared amala *runs off* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:59pm On Oct 19, 2014 |
cupidora: hahaa... Very funny,na ur luck be dat. So now u can have d garri,no eyeball's for u sha,unless na ice-fish own u want,e be like my own na  Ehn, na you be the garri na Lmao!!! Omo, icefish own de learn where your own dey ni ooo...just gree already baby  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:53pm On Oct 19, 2014 |
Ayomax: so she fit teach you French kiss join am abi? sharp guy Na wa ooo, you no sabi keep secret?! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:52pm On Oct 19, 2014 |
Ayomax: bros, no be our fault. man must not live by bread alone Na so na. Must you now look for butter, water is abundant abeg..go 2go, water plenty for there, leave this butter for us here on NL  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:50pm On Oct 19, 2014 |
cupidora: i did previously in a complaint post,I guess dat wasn't official tho. Oh well,I'm Dorathy,read French @ d Benue state University,Makurdi *swoons* I've always wanted to learn French, Dora baby, you go mind to teach me??  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:47pm On Oct 19, 2014 |
cupidora: d eba don turn garri tay tay,I even put sugar for inside,no soup for u  Lmao!!! Now you must gree...I like it when a girl's sense of humour is on some confirm Columbian weed. BTW, baby, ah been wan manage the eba before ni oo, na garri with sugar be my favourite, so e good like this  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:44pm On Oct 19, 2014 |
Ayomax: menh I just dey wonder why all these cute girls dey always dey on ghost mode, na for night them dey show face pass Something told me you were gon check her up....number one major contender  . God pass you!! Well, na only God sabi, and I sure say no be say them shy, them de try run from guyz like you weh no de gree sleep again after them don see fine girl..smh! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:41pm On Oct 19, 2014 |
cupidora: If I no gree onto the next ko? Oya,keep looking,d next eyeball may be near  No other eyeball fit be like your own ooo, omo you must gree ni ooo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:38pm On Oct 19, 2014 |
Abeg make I famz...talktodekky, you are sighted dear. cute profile pic..dayuuuum...I'm drooling |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:35pm On Oct 19, 2014 |
Ayomax: I just dey pity myself. I dey go work tomorrow n I never sleep. even sleep no gree come. which kind wahala be this #storyforthegods sir |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:32pm On Oct 19, 2014 |
Ayomax: we never finish the case you get with mizcurrency, you won jump go meet cupidora, is like you want them aye to block this your profile abi? Boda Ayo, which level na?! Na you them send to me this night?! Abeg na, I sha never do reach fweshblackboia2, abi?? No turn my eba to garri na  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:30pm On Oct 19, 2014 |
navistar: You think am kidding?? Pls tune into mtv base at exactly 19:00cat and see me get a car on sweet 16 (3:5:14) (3:5:00) Corrected  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:27pm On Oct 19, 2014 |
Smenet, post something na, ah no like as I de always see you for ghost mode  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:25pm On Oct 19, 2014 |
Cupidora, you fine oooo... your eyeball they make me de tingle, I'm single, we fit mingle?! If you gree, omo ah go do jingle ooo  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 11:15pm On Oct 19, 2014 |
navistar: *grabs 3 new bibles and 20litre jerry can of anointing oil from Jerusalem* and whimpers "nt my portion, bk to sender X300" Lmffffaaaaaoooo!!!! You go fear anointing na |