Mukina22's Posts
Nairaland Forum › Mukina22's Profile › Mukina22's Posts
1 (of 1 pages)
da blues on rampage again. |
bigfat01: [size=15pt]i want TO REMARRY again this is so sweet [/size]d one way u collect loan marry, u neva pay d loan finish u still wan marry anoda. |
SUBMARINE: @demmie1 Guy u dey stingy ooo. First South-South must complete their 8years after which it should go back to the Muslim North before it returns to the Igbos who then will pass the power to you Christian Northerners. 4 d sake of justice/fairness after GEJ power must go back 2 d Northeven if they don't ve a competent candidate? |
R2bees: ku don dey mad abi? Is dat all u've 2 say afta quotin d entire page. |
madness. |
Wetin dey do dis site? I write sh.it, i dey see poo. |
i hear say most village 4 east no get road and na tree dem dey take know b/stop. U go see persin way go say he won drop 4 orange tree anoda won drop 4 mango tree. But, if dem reach west dey go dey form lyke say dey no dey shit. |
mark-mk:u sure say no be chinko buy so? U too wan dey form levels 4 here. |
Sagamite: An expatraite is any individual hired as a non-national of the base country of work, normally requiring a work permit to work, rather than having a right to work based on citizenship.so if i get a job outside 9ja dats means i'm an expatriate? Even if na menial job? |
SEGUN2003: I have in this country for about 20 years now. I came here on my way to the U.S.A and I sort of fell in love with this place at first sight. I have finished my studies a long tima ago and have started working, but I must confess 'there is no place like home". If I have the oportunity of having a very good job with a good salary, I think I will go back home and try to do my part.why must u search 4 a good job, why not come back home and creat one urself? |
toton is a good girl, haters can go to hell. |
na wetin be iphone self? |
1 (of 1 pages)