MURADI's Posts
Nairaland Forum › MURADI's Profile › MURADI's Posts
1 (of 1 pages)
If you know say crypto dey hard you and all these ongoing tapping things na here u suppose dey i go take my time explain all these airdrops (tapping,mining....) for you and where you need start from........ First make we try explain these crypto things in layman understanding so we fit understand.... Crypto na digital currency we person fit use buy goods and services so person go make profit.... And the most common one na Bitcoin others dey also like etherium and plenty ones .....you see all these tapping and mining things wey people dey press phone.... Dem dey call m airdrop and airdrop na opportunity to get free crypto,but you go do small work to get am, any new crypto wey dey wan create feel likely do airdrop, other ways of airdrop dey but we go talk of the ones wey don dey popular and how you go fit run them and wetin to know before you start all these things because scammers to dey wey go scamm una...... Okay so u dey understand abi.... I fit dey delay to update these thread because of my work but i go try my best ......WAGMI |
You've said it all Tokskob2008: |
1 (of 1 pages)
