Mykel4God's Posts
Nairaland Forum › Mykel4God's Profile › Mykel4God's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 43 pages)
Elnino9:Please update very early tomorrow |
charytea:Let's wait and see...........me sef dey fear I appreciate the Creator for doing a great job on you though |
I'm expecting a twist in the storyline, things are going too smooth to be true Well-done SheWrites, you got my attention on this ![]() |
Following bumper to bumper ![]() |
Ha, omashe o! Crime doesn't pay.................desist from it. The law of karma is powerful and always there to haunt you. My little advice. ARISE....................COURT................. |
Ronaldo reciprocated the acknowledgement from his new song 'FALL' i think Abeg, leave Davido alone o.......................you think say e easy make world richest footballer get time to dey follow person for instagram? Followers fall on you jare Davido. Haters right now be like.............
|
photoshoot:Wanna start tonight, how do I join via the live feed on IG? |
Eastatlantaniqqa:Which bookmaker? |
Seen ![]() |
Joyintwos:What can I do? Should I return it? |
mummyson26:In one word............. FAKE abi? mummyson26:In one word............. FAKE abi? |
Nice one, but make you no forget Nairaland and your 1ST set of fans if you blow finish o |
Hope I've not been scammed?
More of my phone screen
|
Hope I've not been scammed?
More of my phone screen
|
Hope I've not been scammed?
More of my phone screen
|
Joyintwos:My infinix hot 3 is having 4G which is making me doubting the authenticity of the phone. Please is this the original screen for hot 3?
|
olahajayi:Lalasticlala, you show, you comot again without taking my plight reach Frontage. ![]() olahajayi:Lalasticlala, you show, you comot again without taking my plight reach Frontage. God dey o |
omobs:My Bros, when
When gangan?
When person no fit read again? |
WW kini That word alone fit send cold shivers down one spine. Read this shocking post https://www.nairaland.com/3758009/agony-nigerian#55839302 |
My mates dey school dey talk about lectures and exams, me I dey house dey sleep, people don talk different kind of talks, some say I no serious, some say I too lazy, some dey mock me, wetin person never hear? Na them go later hear about your success talk say you do juju or money ritual. I talk say I won further my education for twitter, make people help me retweet, I no even get 10 retweets sef, because I no be celeb, them no see my own think. I no dey deceive myself form wetin I no be, I be confirmed ajepako wey need help. Them talk say whistle blowing don turn money but where money to buy whistle Person don think and think, but wetin person wan do? The place wey dey make me forget my worries sometimes na this Nairaland , the phone wey I dey use sef, most times na life support I dey give am(operation no charging, no pressing), and slavery era don enter oblivion for Naija, Why our so called leaders come dey treat us like slaves? I know say no be my matter worse pass but why you no go fit enjoy your life for here?, unless them see you for BBN, unless you show for celebs photoshoot, unless you be Music artists, unless you blow whistle, unless you join politics, unless you be comedian for AY live show, na then people go recognize you. When last we celebrate young and potential inventors?, When last we represent Naija for World exhibition?, when last we export our own products?, when last we explore our other natural resources(apart from oyel) converting into national income?, when last we make use of our refineries?, when last our higher institutions enter top 100 for World rating? Think my people..............THINK!!! |
All these ex-oloshos turn motivational speakers sef...........I tire o Read this shocking post https://www.nairaland.com/3758009/agony-nigerian#55839302 |
Hmmmm,innocent baby. God save us from all these unqualified and uncertified doctors. Read this shocking post https://www.nairaland.com/3758009/agony-nigerian#55839302 |
Wetin him won go talk about "How To deny your family when you are far away" Abi? Ok o. Read this shocking post https://www.nairaland.com/3758009/agony-nigerian#55839302 |




When gangan?
When person no fit read again?