Myndfourfour's Posts
Nairaland Forum › Myndfourfour's Profile › Myndfourfour's Posts
1 (of 1 pages)
9th to comment.... NTC , u sef dey book space ba? My fellow yeebos disgracing themselves.. I pray for unity in Nigeria ooooo. The wedding no pay us ooo |
arinze198:This ain't my yeegbo brothers, they shud benue or cross rivers.. Ncan, una plan fail oo |
Davash222:Prof davash222, do u suggest we have a fvcker then?? |
MZrapper:Which one is real mynd44. Am gonna deal with that guy. I am trailing him sha, he go think say na jst bcox of nairaland.. Mynd44, isokay ooo. All the ban u av been banning, I dey watch ooo Destiny can only be delayed, it can't be terminated |
MZrapper:Ur matter no be here, na for Mars we go settle am |
luminouz:Baba I get Gist for u ooo... Dt deal no come work na... I japa b4 one babe kill me ooo.. Abeg low key, make nobody no |
MizzPhoney:Did u by mistake or keyboard disorder called me a dog? Huh, I be time bomb oo ![]() |
Offpoint:If u bliv that I am new here, then u must be a joker.. Offpoint my guy.. I like you and stupidity die ![]() |
babecode:Date the good guy, na lie.. Na bad guys them go dey find kiri They go kon use their life pay for their mistake |
habeesola:Hey Elle, wassup na.. O bad oooo ![]() |
After you don RIDE pastor, na DIE u wan come die ontop ur husband. Busola Ride and die |
There is anxiety in Nigeria, Iran, Iraq sef... So make them. Chill Anxiety is every where, even in the heart of all Nigerians |
Reichel99:Rider, how far? |
Isokay.. I don't know what is delaying trump drones in the sky.. Abi aso rock get charm ni |
Ernesthugo:Lucifer, u not wanted |
Hy guys, I just registered here.. I hope to meet frndly people here ooo. Make nobody bash me. Ehn ehn, I heard there are some guys called Moderator here, Pls make una no ban me oooo.. As a new person Cc: Lalasticala Seun seunmohmoh socialmediaman logobenz luminouz seangy4konji maynation capslocked mjbolt ubunja Martinez39 red pills Omar What a special day to register Jan 20, 2020 |
1 (of 1 pages)
