Mzflexydeeva's Posts
Nairaland Forum › Mzflexydeeva's Profile › Mzflexydeeva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 122 pages)
planetuzor: u wan turn founding father here aby.. na e u nor introduce your self well before u enter. which kind thing be that. say some people know u nor means say most people know you na... e just be say we don cool na. if na before wey u come do this kind thing without proper intro, i trust my jennie,temicare,lamuel and storm.. u for don run comot because of the kind bashing wey them go give u.. any way. some of are people don identify with u so ur sins are forgiven, u are covered.....my oga abeg no vex.....c as u dey tackle me. No be so o. Anyway which introduction is required into d secret seal ![]() |
odizeey: ok,God will prove Himself in ur case amena big amen man. Thanks alot |
odizeey: i am a smally means i am post utme admitee.candidate..........awaiting Ui's list |
omodave: huh consult me no ooOmodave y u dey run na? Show me road now make me sef 4 turn founding member u know as e dey be na ![]() |
odizeey: see swag o,me na smally o,na putme tyns o. So wat is ur way forward nasmally how na? My dear rite now i'm a DE candidate o. Wanna run medicine @ UI |
omodave: yes ooo, i have the best NL FAMILY herehmmmmmmmmmb so I shud probably consult u for ideas on cool rooms I shud storm on nairaland den ![]() |
omodave: alrytyea......so wat brings u here now? Abi u be founding father here too? |
omodave: u don waka reach here na nahahahahahhahahaha! Yes o! As UI pple wan raise my BP I decided to find shelter in my alma mata |
Ken excel: Lolz....i cwious ooWell, I no know about d liking book part o. *smiles* |
omodave: gudevening everybodyGood evening |
wisemania: make sence sha.....more palm oil 2ur ampit....hahahahahahahhahahahahahaha! Bros I hail |
Ken excel: Hmmm...see all dis senior men dem...u no b gal again....no be only "men" hahahahahahahaahahhaha......abeg mk u no use laff kill me.lmao |
Sanguine: OH WAOH! That's great! You're sure gonna get there...amen o! Keeping my fingers crossed |
wisemania: oboi....ibeg wetin be ur 1st degree....which one be oboi oooooo. I did biochemistry ![]() |
Sanguine: How come you're now applying to The UImy BSc is from UNIBEN. Applying for mbbs |
Sanguine: Boya moderators don ban am.hahahahahaaahAahahah....ℓ☺ℓ dem no ban me o. I just changed my user name |
Sanguine: Yeah, by God's Grace.CONGRATULATIONS BABE!!! |
wisemania: how many identity vero kon get o...abi na my eyes dey play pranks on me..abi no b vero bdisna d same Vero just changed my name. Ur eyes still dey wella no fear |
Sanguine: I don see am since... Me I canor come and go and kee mysef jare.ur own good o! So u r just waiting fo ASUU b4 u resume abi? |
odizeey: i'm at home thinking of nothing cos i dnt want to die at a young age. Did u gain admission in uniben?no I didn't apply to UNIBEN. I actually finished from UNIBEN |
Sanguine: Biko the tension don reduce to zerotion ooobabe ur own good ooo. how come ur tension don reduce sharp sharp abi u don go check ur name? |
odizeey: my end shall b good in Jesus name. Ijanikin just dey,d way forward is uefa champions league oMake brain. Guys and football sha. So u r tinking uniben tinz now or wat? Have not bin fflwn dis thread, just started following |
mbbbs fella wats d koko? |
SAL C greetings o.................... ur name seem to be everywhere |
[quote author=woky]i didnt see what u post is lyk some text ar missing[/qujavascript:void(0);ote] just said i dont follw on u guys gist o |
odizeey: me no even knw sef,hw bodyhahhahahhahahahahahahhahah.......................guy body dey o. how ur end? wats popping and wats d way forward? |
Sanguine: Vero baby, I sight you in 500D binoculars oo.babe na me sight u pass o. how e dey be na? u don come ease off ui tension for here abi? |
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm.................it is not a small something |
na wa o, d rate @ which u guys chat on dis thread dey fear me. Its even difficult to flow bcus b4 I say make I read up join una don dust me again. Anyway gud work every1. I'll just be an auxiliary member |
odizeey: mk e for no cos quarell. GOod eveningmaka y e go cause quarrel now? |
GOOD MORNING EVERYONE, HOPE Y'LL SLEPT WELL? WITH UI DISTORTING EMOTIONS I'LL SAY THOSE GOING TO UI 2DAY GET AS MUCH DETAILS AS U CAN ESPECIALLY MBBS COS DIS ADMISSION SEEMS REALLY HEATED |
WITH GOD ALL THINGS ARE POSSIBLE |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 122 pages)

u know as e dey be na

