Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 10:17am On Apr 24, 2008 |
na him pomo butt dey worry am  |
Jokes Etc › Re: Kids In School Think Quick by naijastyle: 10:16am On Apr 24, 2008 |
tufe: u mean she's a fumigation spray  by their names you shall know them |
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by naijastyle: 10:12am On Apr 24, 2008 |
make una pity am abeg |
|
|
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by naijastyle: 9:37am On Apr 24, 2008 |
and their pomo mouths changes to their butts |
|
Jokes Etc › Re: The Banana Test by naijastyle: 11:55pm On Apr 23, 2008 |
Ayusman come answer o |
Jokes Etc › Re: Ituen And Tessy's Company Policy by naijastyle: 11:51pm On Apr 23, 2008 |
talk true now o |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by naijastyle: 11:50pm On Apr 23, 2008 |
Country |
Jokes Etc › Re: My Point Exactly by naijastyle: 11:49pm On Apr 23, 2008 |
no be lie at all |
Jokes Etc › Re: Yoruba And Warri In A Fight by naijastyle: 11:40pm On Apr 23, 2008 |
he don die since na him shadow dey find trouble up and down |
Jokes Etc › Re: Planning World War 3 by naijastyle: 11:38pm On Apr 23, 2008 |
na experience to grow tail? |
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by naijastyle: 11:38pm On Apr 23, 2008 |
na because he no get yansh |
Forum Games › Re: One-word Association by naijastyle: 11:36pm On Apr 23, 2008 |
aphrodite |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by naijastyle: 11:18pm On Apr 23, 2008 |
heads must roll |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by naijastyle: 11:05pm On Apr 23, 2008 |
**gives him poison ivy to block his ears with |
Jokes Etc › Re: My 5000th Post. . . . . Wet Souls by naijastyle: 10:56pm On Apr 23, 2008 |
o boi |
Jokes Etc › Re: Emperoh Vs Clemcykul by naijastyle: 10:56pm On Apr 23, 2008 |
you dey fear why you no fit tell am yourself |
Jokes Etc › Re: Please, Save A Soul! by naijastyle: 10:50pm On Apr 23, 2008 |
the boi no dey see anything because all the flies don shit full him eye |
Jokes Etc › Re: Lmao by naijastyle: 10:36pm On Apr 23, 2008 |
chai! na baboon tufe be this o |
Dating And Meet-up Zone › Re: Sexy Clemcykul by naijastyle: 10:30pm On Apr 23, 2008 |
she hears only bla bla bla |
Jokes Etc › Re: Men Are Too Clever by naijastyle: 10:22pm On Apr 23, 2008 |
or else . . . . . . |
Jokes Etc › Re: My 5000th Post. . . . . Wet Souls by naijastyle: 10:19pm On Apr 23, 2008 |
ehn ehn so na you wan do the overthrow. |
|
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by naijastyle: 10:10pm On Apr 23, 2008 |
na wah o |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by naijastyle: 10:08pm On Apr 23, 2008 |
he definitely is in OYO |
Jokes Etc › Re: Lmao by naijastyle: 10:04pm On Apr 23, 2008 |
no mind am its just his baboon nature |
|
Jokes Etc › Re: My 5000th Post. . . . . Wet Souls by naijastyle: 9:47pm On Apr 23, 2008 |
yes so that he can overthrow the devil |
Jokes Etc › Re: Emperoh Vs Clemcykul by naijastyle: 9:46pm On Apr 23, 2008 |
a word post is enough for the wise |
|