₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,360 members, 8,440,224 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 04:02 PM

Toggle theme

Nakarey's Posts

Nairaland ForumNakarey's ProfileNakarey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)

NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 1:54pm On Apr 27, 2015
rammytt:
I rep PBB - Life sciences.. U nko?
Chem engr
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 1:14pm On Apr 27, 2015
rammytt:
Nice one bro..u b correct hostel guy. Guy I missed unit 1 n 3 beans and Obey God bread.. I hear sey den dey force dem eat uniben bread nw
Hahaha..omo na obey God bread sure pass oo.
Which dept?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:35am On Apr 27, 2015
rammytt:
Fellow Unibest u r welcome.. I rep Hall 4.home of BB
Bread and Beans my nigga!
I domo u bros
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:28am On Apr 27, 2015
ernesterioo:
Zamfara state stream 2, turn up
Yezzir!!!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:03am On Apr 27, 2015
Owliver:
as I dey here I weak ehn. Chop I no fit, do work I no fit. Make dem do make man mind rest
I no sleep well last nite sef.

This nysc jega'ing don dey too much oo
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 8:46am On Apr 27, 2015
Back from sabatical... How my people 4 here. I greet you all.

Nysc baby...don't be mean!!!
PoliticsRe: Nigeria Is Presidentless For The Next Four Years by Nakarey(m): 5:51pm On Apr 21, 2015
denko:
Sooner or later the games executed by Jega will soon be reveal, now it clear that we will have a less qualify person to run the affair of this country for the next four years. Can i call Buhari my president? Is he qualify to be a president constitutionally?
This man...am just laughing seriously at you.Lol
U can't call Buhari your president ba? Okay! After May29th simply take a walk to a nearby cave and hide urself 4 d next 4/8 yrs. So doing u won't have to call him ur president!


If I curse you now them go say I do bad...
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 12:15am On Apr 18, 2015
Emmaczee:
Its been a while boss.
How is life at ur end?
Life is good bro!
U sef don enter hibernation mode ba
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 9:40pm On Apr 17, 2015
Emmaczee:
Eku ile o!
How ya all doing?

Its been a while on here.
I have missed my baby, DamiEsan heaven on earth. Oya chop
kiss kiss
Emmaczee wadup boss??!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:43pm On Apr 11, 2015
megawax8:
Not politics bro.....Any other topic and I go join hand push am.

I no wan disappear from the thread like my man owliver if the person I support loses grin
Haahaha...d shock stilll dey affect am till now
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:29pm On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
U sure so? Bcux I hear say na 4 bucket u almst drown dt day.
lool...no be only bucket na 4 inside drum
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:21pm On Apr 11, 2015
misspetit:
Hi every1
My is dami, I finished from unilag(dept: IRPM) and am hoping to serve in lagos or IB
Welcome to d house!!! Eko o ni baje
We shall get there insha allah
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:17pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
go straight to d point ask am location jor
You sef need am ba?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:12pm On Apr 11, 2015
kingphilip:
hammer wetin
Smilingjimmy no reach to hammer?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 4:10pm On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
Mind d way u run so u will nt end up in lagoon. Lolz
Loool..bring on the lagoon*we go swim am*
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 12:03pm On Apr 11, 2015
xray2:
Lmao was just kidding anyway.. I know she's stubborn
Go on but remove d 'e' from 'e-boo' wen u dey refer to her. U fit dey lucky small
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:59am On Apr 11, 2015
Walexsammy:
the erisegun jaz man nah one in town.....nah original, dem no use water @all.....the tin thick grin
Lol dat jazzman know work wella
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:54am On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
Hmmmm *breaking egusi*
I said it.....!*runs away*
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:53am On Apr 11, 2015
xray2:
E be like you na lone ranger just like me on here... You know you deserve a great visionary man like me. grin
Loooool...wrong target bro!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:47am On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
No use corner bt eye ball 2 eye ball. Lolz
Lolz..eye ball to eye ball ke? Abi u wan winch me
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:23am On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
No b G or jaSs mata na clear eye.lolz
Ok oo.. I dey watch u from corner!!!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:17am On Apr 11, 2015
sleekyonyx:
Thnx bro,God bless u too.
Where d parry at?
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:13am On Apr 11, 2015
kingphilip:
where u commot from u look like this this early morning
Lolzz..shey make I go back ni??

Long time my friend* what's good?!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:09am On Apr 11, 2015
erisegun:
lolzzzz...see dis guy o
Do I look lyk a yahoo boyhuh
Lol..dat tin wey u use 4 smilingjimmy strong oo, d baba wey do na correct G
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:58am On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
We don pass e- fins na true life mata mi nd erisegun dey nw ooo, dts y I use *above*
Goooood...Erisegun don hammer!!!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:48am On Apr 11, 2015
smilingjimmy:
Haba no b xo nw, u're insultn d father of my e-children nd above.
Haaa e-childrenhuh So everything will end here on "e-"!

How una wan take make d e-children...abi e-f^*king don dey*thinking*
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:34am On Apr 11, 2015
erisegun:
lolz.....nakarey,u wan chop slap abi

Longtime bro*
This slap wey u dey always talk everytime... Make e no be say na u go first collect am o...baba i say make I join d observers club small. Many things don pass me for hia.

Meanwhile wey ur smilingjimmy? That make wey dey make u reason wit ur nyans.h*abeg no vex*
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:12am On Apr 11, 2015
erisegun:
ewooooooooshocked
Erisegun baddest!!! Ur eye no fit pass dis kain thing.lol
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 9:59am On Apr 11, 2015
Good morning all...happy election day!

Femolala001 happy birthday!
Sleekyonyx same to you. God bless u both richly!
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:57am On Apr 08, 2015
Kingemmy01:
Bro, oya say something eh! I dey miss you @Owliver

By the way, I hail Mr Noordean, Nakarey
and Emmaczee. Where are thou? Hope all is well
All iz well broda! I greet you
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 2:28pm On Apr 04, 2015
Phummiegold:
Gudevn house... Pls can anyone enlighten me abt dis wrong signature rumour dat pple ar sharing around?
Chai...chai...chai....diaris god ooo grin
PoliticsRe: Buhari - The President-elect by Nakarey(m): 4:37am On Apr 01, 2015
What a historic day in Nigeria. Am overwhelmed with joy!

Long live our President-Elect General Muhammadu Buhari.
Long live Prof. Yemi Osinbanjo.
God Make us Great Again!

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)