NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:35pm On Feb 28, 2015 |
babatawa: You dey mind those two
you see say na girl post cause the matter kohr Lol..wetin PUNNA go cause ehnnnn |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:31pm On Feb 28, 2015 |
doublezero7: LOL! And my favorite nigga is here!  Ur name na doublezero oo no be SUBZERO...no go dey form too much...lolz |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:05pm On Feb 28, 2015 |
Babatawa give inkyillusion and doublezero7 sword make dem start dis fight...be like say dem too like quarrel |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:53pm On Feb 28, 2015 |
babatawa: *removes his earpice runs away with et* Bring dat thing back b4 I burst ur blockos |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:48pm On Feb 28, 2015 |
Make I just dey observe the thread as e dey go
*listening to IDFWU by Big sean ft E40* |
Family › Re: I Can’t Cope With His Big Manhood- Wife Tells Court by Nakarey(m): 12:42pm On Feb 28, 2015 |
Chanchit: I would tell my male and female children to make sure they have sex before marriage, those religious teachings are all crap. Sex before marriage would save you a lot of stress. What if my daughter is marrying a one minute man, or even an impotent Or a man just like this case, things like this leads to extra marital affairs, then the husband would be reporting my daughter and hearing such as a father na yawa. So they must check if they are sexually compatible.
And btw, they should calculate each round of sex @10k, so they would know who will balance who. You are right. But I'll like u to take a minute to ponder on this few words from the Bible. 1.) 1 Cor.6vs12-20 pls do well to go through it Verse 13 says 'now the body is not for FORNICATION, but for the Lord; and the Lord for the body. Verse 15 says 'know ye not that your bodies are the members of Christ? Shall I then take the body of christ, and make them the members of an harlot? GOD FORBID.'' Verse 18 says ''FLEE FORNICATION. Every sin that a man doeth is without the body; but he that commiteth fornication sinneth against his own body. Verse 20 says 'for ye are bought with a price: therefore glorify God in your body, and in your spirit which are God's. pls take a minute and think of the above passages. Nothing good comes from the flesh,dust it came from and dust it shall return. The SPIRIT will never die- it will either make HEAVEN or HELL depending on your actions this day. JESUS said in matthew 24 vs 35 ''Heaven and earth shall pass away,but my words shall not pass away.'' Don't let the things of this world take you away from God. Everything will have its reward. God bless you |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:47am On Feb 28, 2015 |
erisegun: ashewo oshi*dis early mormor* Why u dey put mouth 4 My matter* Mind urself oo...allow me face dis work |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:29am On Feb 28, 2015 |
G'morning e-fam! Sweet weekend to you all |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:22am On Feb 28, 2015 |
chichi93: All dis love u guys are sharing on dis thread! Diaris God oo!! Lol..like joke like joke we wld hear dat dey met on dis thread and nw dey r married with 12 kids Hehehehehe.. anywayz.. top of d morning guys.. have a swell day... Lol..Make we share our own na..how u see am No fall my hand oo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:11pm On Feb 27, 2015 |
erisegun: See as observers dy look as I dy buy land
Dis space na motor park whr babatawa,007,Dan! Go dy collect agbero money* The way u dey buy land like this ehnnn....if dem make u president u fit sell this country |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 8:09pm On Feb 27, 2015 |
Electronzeez: loooooool, daniel na you be dis?, i zon zie ....lagoon bo.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:59pm On Feb 27, 2015 |
Owliver: looolz* puss in boots said its just a myth  I no send!!!!!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:55pm On Feb 27, 2015 |
doublezero7: Lagoon ke? I go just drive una go heaven! Simple!!!  U wan drive us go where we nor go fit party |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:52pm On Feb 27, 2015 |
Inkyillusion: lol. For which dream? Me wey don get delta state on lockdown since? Ahaaa warri boy...where u dey rep? ekpan junction abi efurun |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:45pm On Feb 27, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:42pm On Feb 27, 2015 |
erisegun: *na only dem u go greet abi?if i giv u 1 dirty slap eh!4 One month u go dy deaf Hahahahahaha...deaf for one month? Abeg I need dat jazz bro...got scores to settle on here! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:41pm On Feb 27, 2015 |
erisegun: *na only dem u go greet abi?if i giv u 1 dirty slap eh!4 One month u go dy deaf Hahahahahaha...deaf for one month? Abeg I need dat jazz bro...got scores to settle! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:38pm On Feb 27, 2015 |
Owliver: we? Bro you dying before me though hahahahahahaha...........  Me no dey die...ama cat with 9 lives! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:32pm On Feb 27, 2015 |
kingphilip: no b so nw try understand me
I min say if to say u no stop then by now u for no de feel ur thumbs again with the rate u de play am that time Lol..I. Undastand my guy! E ma binu |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:29pm On Feb 27, 2015 |
Owliver: Today is friday we on our way to the jam baze suited up. Club all night... Me, doublezero7, erisegun, kingphilip, electronzeez, nakarey and babatawa... Baba tawa head na hin big pass though  Naso...we Turned up!!! Hope say no be doublezeroz dey drive sha....make he nor go troway us inside lagoon |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:20pm On Feb 27, 2015 |
Owliver: pikin still far na. If my GF no give me 7-0 for pEs. The ring stays in my pocket video game is aweeeeesooommmeeee  Hehehehehehehe...bad nigga. U never gonna put a ring on it! This gals knows nothing about peS... sharwama won't let dem! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:06pm On Feb 27, 2015 |
kingphilip: no o I wan turn am to Morning
fear fear Bia biko be careful |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:01pm On Feb 27, 2015 |
Owliver: that year ke? You don stop? Wtfk maaaan... I'll play video game till I enter 6fit. Goodluck bro...we go put game pad near you on ur journey to the other side |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:50pm On Feb 27, 2015 |
kingphilip: so the thumbs for don de numb ba Na ur head go numb ni oo...I need to remove dat king from ur name...na wetin dey give u mind talk to me anyhow |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:39pm On Feb 27, 2015 |
If u wan set P...set P!!! Which one is ''how is the evening going at ur place* abi u wan turn d evening back to noon |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:35pm On Feb 27, 2015 |
Owliver: say ur last wish  Lol...dat pic remind me of wen I dey play game tha year..especially SEGA....ohhh lawd Na God just save my thumbs |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:21pm On Feb 27, 2015 |
doublezero7: Mackerel,are u talking to me?  No....am talking to your spirit! He will understand better |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:14pm On Feb 27, 2015 |
doublezero7: Ahan...u get hot temper oo!  Love go soon make dat guy yawerey By d way wetin spoil ur day like this? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:07pm On Feb 27, 2015 |
richybanky: Bad belle is allowed  Lemme prophecy on u....1 week from now u will be boo'less...say amen |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:04pm On Feb 27, 2015 |
doublezero7: Can someone just say something so damn funny! This man is very funny....who be comedian for here |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:54pm On Feb 27, 2015 |
richybanky: Baby don't mind all dose bad belle pple, den go just dey try ni den no fit snatch u away frm me  Love u too boo Ohh sharaaaap...4 ur mind now u be wetin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:32pm On Feb 27, 2015 |
chrislong: since the time of a15,nysc camps suffereth violence,and the violent take it by force ke Hehehe..na ur camp go suffer violence oo... Prayer better prayer or u go sitdown for ground now |