Nana's Posts
Nairaland Forum › Nana's Profile › Nana's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 233 pages)
Kala werin? No mind me o. |
As in when i finished brushing my teeth ehn,na the palmie i take rinse mouth. Na the palmie dey intoxicate me o |
This goes out to the starter of this thread: I am sorry for yabbing u in my first post.No vex. |
na yam. Infact na palmwine i take brush my teeth this morning sef |
Ehn Ehn, thatb one good o |
debosky:Lol |
For those wey no get pic for hia and still get mouth to dey yab this dude,make una just sharrap. It's not fair,make we appreciate God's handiwork. I mean,all things bright and beautiful,the Lord God made 'em all. |
who be nan. . .u know why thunder no go fire my yansh,na because say I am protected. All the shit u typed down there belongs to u in seven x seven folds. You think am going to sit down and watch u put all your female generations into trouble. It's really obvious obvious u aint got no R E S P E C T for the poor woman that brought u into this world. You're a disgrace to the masculine generation. If u've been a victim of heartbreak,whose problem is it? Na me send u on errand? If u think am one of them girls that has got a boyfriend and yet shag some other guy,then u must be out of your mind. You got to go lie down on your bed and take the 3 naps a man who doesnt want a woman to curse him takes or else. Pussy cat with yeast infection:Hahaha, need i say u came out of that same pussy and your children will also come out through' the same path. Dude,get a life! |
presido1:Eya. . . u be the regular customer,abi? |
moondust:Informer/infourmer,infivemer. . .lol Mishoo,shey na biscuit u want abi na candy? |
Hmm. . .omo na mental case! Please,hurry up,catch aids and die |
That pikin don go |
hmm |
Informer,i wan see ur pic first. |
Hmm. . .tell me u wanna see more of my pics and i will understand.This is the second time u're telling me this. Ehn,inshort,i no go talk. |
Info go soon become toothless.Make una wait and see o |
Chineke! Na me u dey talk to? |
Temperature rising. . . |
lol |
wonder,wonder,wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder. . .emm,i don forget the remaining. |
yeah man |
How can u reside in/on NL? I no know na. If u dont wanna tell me,fine |
Emm. . .which one be nads u? |
Info,where u dey reside? |
lol |
lol |
ok |
una dey miss. . . https://www.nairaland.com/nigeria/topic-73343.0.html#msg1411198 |
Una dey miss. . . https://www.nairaland.com/nigeria/topic-73343.0.html#msg1411198 |
What sorta language/slang is Zuwo? |
Leave me jare |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 233 pages)