Neldrizzy's Posts
Nairaland Forum › Neldrizzy's Profile › Neldrizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 197 pages)
CJPresh: Drizzy!L̃̾õ☺õ̾ôõô☺ôoõ̾l̃̾ hey babe, me got me eyes on you Tay Tay and me is feeling ya lately #wink |
dober: Abeg! abeg!Lolll you go get.. Jus believe in God! |
benromeo39: lol, ur head dey there. But it's wrong when u are trying to seem superior or belittle your family members, whether real or e-family. I don lock up sha. Ehen, one guy wey nur wee him admission status for jamb site don see am for kofa, make the others go check. If una notice, na me first check but I nur fit celebrate when some peeps dey frustrated.Loll.. The guy was jus playing naa. i even play along, all naa to pass time......... ..... ...... ![]() |
CJPresh: Hmmm...Stayin cool really pays ooonot always, infact, it doesn't even pay!!! Stay cool and lose so many opportunities!!! The kingdom of God belongs 2 the rugged, dogged and violent once!!! And earthly wealth and riches belong to the open eye pple, i hope i made a point ![]() |
CJPresh: We hear am.,nd we don hear am b dat!Lolll mak i continue 2 D̶̲̥̅̊ε̲̣γ observe like Kermit the frog ![]() |
efedua: no u ma u don see my own face na 3loader e bLolll wich side you de stay for abj |
Loll... This is getting INterestIN, plus i put ma INTEREST IN that's InTERESTING.. ![]() |
efedua: OK, email me Ur contact:efejoh@gmail.com, I hope u are on whatsapp and Ur face funny as u...Lolll wait... You wan yab me say i ugly abi?? Is not fair oo!!! Mail sent..... |
chimhigher: Aha u suppose knw say dah cars and oil company own na play na ahaLolll #dead.... i know!! But you don talk am, you don talk am! ![]() |
chimhigher: i bin dey notice am say u no sabi read buh i jez confirm am now..Drizzy abeg no lie oo,u c anywer way i say i b phy124 boss?? Or say i b loverboy?? Abeg talk truehehehehe e don red.. Naa me come be Center man now abi . Well i never hear were yu say you be physics guru, but you say ur mama get Honda PilOt and all the house and cars naa yu go inherit am.. Hehehehe this is getting interesting |
benromeo39: leave am, he think say na 2go or bbm be this wey person post go wipe in time, even if he modify him side, I don mention am, he don brag say him na physics guru(phy124 go tell) he even dey claim say him na rich kid, the rich kids never talk him dey talk, lastly and d most shocking, he don dey claim cute and loverboy, I just dey use batman satellite take watch am in 4D.in Obama's voice #this is gona be interesting, ![]() |
chimhigher: Choi!!! MONEY,PHYSICS AND GIRLS ur thingsLollll #trueThough ![]() |
CJPresh: Dis is serious!.Me jst dey one corner dey observe dah guy....#SMHheheh chimhigher you don enter wahala oo.. Everybody de watch you.... We de anticipate ur resumption like wizkid album... |
Seun , fynestboi wats going on naa, i no de get notifications for mention(s) MT again oo!!! |
benromeo39: lol, so na wetin u dey do be that? Well, let's resume and see who laughs last. You don dey brag about my things (money, Physics, girls), make we see how u go be when school resume. I don already dey laugh u for back of mind. Neldrizzy, viccipedia, and Tessy10 dey follow me watch u.eleyi gidi gan i de watch am with HD camera wey Clarence peters tak de shoot video... ![]() |
chimhigher: chai #SMH# wel i reserve ma comment..buh if i slip wf ya babe,She go born triplets..soo we no b mateLolll... You sef naa badest guy ever liveth i hail O̲̣̣̥ººo̲̣̥ |
efedua: guy u reside in abj ryt.surely sir !! |
efedua: theftLoll that's wah et is bro ![]() |
chimhigher: Chai i don Die..Nedrizzy.me 18?? I don sufferLolll naa tru naa, are you upto 18 ? |
lola94: Pls will uniben accept D7 in maths for ISD?our newest member! Yu'r welcome 2 the family!! @ GOdwin10, Alikaxon pls help out! |
chimhigher: at least she no dey sit down 4 shop dey wait 4 customers.shez presently driving a honda pilot..beat DatLolll are you serious?? Honda pilot? And yu'r bragging abt it ? #SMH# FYI Dats the car i used to learn hw 2 drive 2yrs ago.. Car wey children tak de play for abuja !!!! BTW uplod ur pix let mee see how old and mature you are!! From the look of tinz i bet if yu r upto 18 ![]() |
chimhigher: I KNW SAY WEN WE ENTA SKUL,NEDRIZZY GO LYK 2 B MA PADI XO I GO DEY BUY FOOD ND CLOTHES 4 AM..D guy Broke ehhhhhhh.LolLolll son shotop!! |
chimhigher: Hahaha moi mumsy dey work 4 RED oil company oo....lmaooh rilly ?? ![]() |
chimhigher: hi ABELguy! Go shop go help mumsy abeg.. Ur noise too much ![]() |
CJPresh: Did i jst hear tha i CJ Presh cnt do anything??Anty you can't do anything, jus accept... . And beside, i love playing rough play a lot, ask petitequeen, kulkatty!! |
Victorious1: What did I do naold story... Wen yu'r coming 2 school, bring one bag of rice and garri for mee and viccipedia b4 i 4give you!! |
Victorious1: What did I do naold story |
Victorious1: Lmao!. if i don't say what's on ma mind, who will . Beside, Cjpresh can't do anything, if she try anything funny i wd collct her admission and giv 2 some1 else..... Btw am still very much angry with you!! Don't even try 2 bribe me with dat quote or any! |
CJPresh: U bettr be sounddat day naa mee and you get am naa.. 100+ matric pictures, |
missyhorlah: u need it,God ll help uya salammmm |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 118 119 120 121 122 123 124 125 126 (of 197 pages)
and me is feeling ya lately #wink
Dz boi oooooooo..C as im talk am sef...well FYI na book i kon learn..if u follow al d gals 4 skul nd u dropout,dem no go Follow u go bk 2 ya papa Auz ooo..Wise up guy!!