Neldrizzy's Posts
Nairaland Forum › Neldrizzy's Profile › Neldrizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 197 pages)
chizzy94: Them dey ddo you from your villa, lol, Pray Hard!!!i reject am.... |
Navvy: bro abeg pass ur num08135396769 .... Abeg send airtime 4me wey i go tak call una 2moro #eyes closed |
chizzy94: I come back nah, as I call Nel e no gree answer me. He done pursue those creatures under skirt go.oboi mind ya sef oo.. Why una de spoil ma show naa |
If you want 2 join our get together 2moro, jus search 4my number and give mee a shout out, i will direct you and give you details... Don't miss out... @joesyOnome email mee ur number or BB pin |
i would advice you all 2 recheck ur venue again b4 you sleep or better still 2moro morning... Mine has been changed again from USS building to library block C... |
Navvy: lwkm. Why na?you want mak i brake ur neck? |
Naijaboiy and 3coins am suspecting both of you..... Una go de romance una sef for road.... Ah ah |
3coins: lol muscles ke?? Guy i be smally o lol. . .twas nice meeting,ts a shame i cudnt catch up with you guys as promised.after exam tomorrow sha.....i hail yu man. . .Viccipedia. .i hail you too. . .NelsonOjo. .my hand dey up for youma greetings 2 ur madam bro |
chizzy94: LOL... You be Jesus?hahahaha bro you know e be naa |
viccipedia: Respect... but guy u too like woman ooo lol I think say na play u dey play for here, you b real castLolll... Bro you sef see am 2day say no be myy fault.. Maybe bcus am just a free open person... |
Navvy: mehn me dey find lost ribs!oboi find ur lost rib go anoda place abeg |
The more we live, the more we learn.... This life has got everything/people 2make one happy.... If some1 is to disappoint me, definitely i wasn't expecting it from you. Ur the least person i would expect such from, but it happened and dia is nothing i could do about it, not after the expectations, not after the happiness,... #like i said, that is part of life...... ....... ........ Is better you stab mee with a sharp edged knife than to disappoint me... ......,nevertheless i got love for you..... |
Fortunate017: Nel nel..wadup?..2mao i go try c u..Aft d exams.myy broda.. Ma exam time is 10am... You better call mee quick so you can see mee, you knw hw 2moro its gona be, first call, first serve..#wink... If you call late i doubt if you go see mee.. |
FrancisTony:oga watin naa |
Godwin10: Argghhh don mo sir... {Hope i wrote that benin lang wellLoll if you like say don moen.... |
Ma venue has been changed from Law faculty lecture theater to USS storey building, room 3 |
chizzy94: YOU ARE THE BOSS.egbonnnnnnnnn tonight is tha night.. Oya Roger that.. |
Yeah yeah yeah!!!!! I feel good.... Finally met almost all the faces behind this thread... Like.... Godwin10.... Seriously i respect this dude.. Very cool, calm,humble and jovial, intelligent.... i see a great man wen i saw him 2day.. Bro i duff ma cap 4u.. Viccipedia..... Dis guy ehn... Hehehehe very simple nice guy.. But ur hight is intimidating.. #respect bro... NelsonOJo a.k.a Barister... Cool headed young man.... Naijaboiy..... Dis guy ehn... Hmmmm were do i even start from, definition of freshness, finally met you, but we Neva finish our discussion.. 3coins.... This guy hehehehe very quite and calculative... Initially i was expectin 2 see a small boi,but opposite was the case... dis guy muscle de intimidate mee.. nice meeting you... Victorious1....... Aawwwww very quite and trickish Chizzy94 ma main G!!!! Everly with mee. Respect bro! Other none nairalander, amstrong, Danny brizzy, godfrey, nuella, Sarah, Lizzy, Mariah and treasure, all fresh and wonderful dudes and dudeths... You all made ma day!!!!! |
mesoade: .ok,bt i no knw wia ekosodin deygo meet chizzy for hall3 reading room now. i go join una in the next 20min |
mesoade: . Wia u dey 4 campus? ,na hall4 me dey cum oi de ekosodin.. i wan enter school now |
chizzy94: Lmao, Nel going hard on niggas since 1980.no naa.. i jus coreect the guy! |
mesoade: . . Kelvin own is stil understandable bt neldrizzy,mak i break into 3 if d guy culloll oboi watin naa... Oya come school 2day come see mee |
chizzy94: Nel na cool guy. But Kelvin cool pass am shaabeg hep mee tel am say i be gentle guy oo.. |
chizzy94: Lol, #seen.hahahahahah #tongue Out |
tonididdy: welcome to benincity guys....its 8am...looks like its ton rain, nah don't worry...its always like this some mornings.(they say its cos the king isn't awake yet)oboi watin naa... You are saying jaggons! (no offence)... Hang out with you for wat And for the elderly greetings its "epa doh omo" not "door more" |
kulkatty: loool haba. There's nothing between us. It's just you α̇nd mei hope so... |
Navvy: kulkatty hope u are in uniben now. Its kiddrauhl ooboi watin naa.... |
kulkatty: lol :pyou didn't tell mee all dis |
Nimen: omo ma own na five hours oo, nyash still dey pain me, wait oo did you just say 7 hrs? #faintsam telling you mehnnnn... It got 2 a point i stood up inside d bus, while motor is still moving oo... |
GbemiOO pls check ur mail |
JoesyOnome: NEW AUDITORIUM COMPLEX (EDUCATION B)mine is Law faculty lecture theatre 1 |
chizzy94: Kulkatty Check your email.heyyyyysssss guy watin naa!! You wan pass myy back |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 197 pages)

}
.
And for the elderly greetings its "epa doh omo" not "door more"