Neldrizzy's Posts
Nairaland Forum › Neldrizzy's Profile › Neldrizzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 197 pages)
EMEKA1MILLION: If u like.... Runaway by 90minshahahaha baba i go de kamkpe |
i see Van persie scoring hat-trick 2day..... Van gaal the BOSS of soccer... If you rep team MANCHESTER UNITED.. Click LIKE |
Modafu,ckers were ath thou at?? Viccipedia, benromeo39, 3coins, jahmarsh, kelvindim, oveyobabaa, chizzy94, |
benromeo39: nel, I go expose u today. U lie say u dey go S.A, nur be d asylum dem be wan admit u?naa una carry rumour say i de go S.A.... Naa Malaysia i de go now... |
KimNora: oh thanks i knowur welcome!! Ermmm pls kindly introduce ursef, ur cousre, score and oda things. yu are new here, so we cn welcome you 2 d family |
KimNora: what?yes! The form is out.. So dat ur asss up and start ur registration |
KimNora: thanks just getting preparedawwwwww errrrmmm sorry myy dear!!!!! Actually the post ume date is out, and its on 25th dis month |
viccipedia: ha! U never still well o, you no dey give ladies preference again o, this is another nelly oo, is this wetin kullkatty has turned my guy to? Oboy easy oLollll hw can a post ume candidate ask such question... Wen news is flying all over |
KimNora: Please has there been a date fixed for the post ume?nooooo!!!! relax, chill.. |
viccipedia: hahaha ubth patient..excatly brother |
benromeo39: shey u nur know ni? She get pikin like us for village o.Lolll...... Uselu psychiatric home naim Dem need 2 keep you.. |
Victorious1: uniben.waeup.org/applicants/putme2014dah sh#t ain't working mehnnnn... Post d direct link |
benromeo39: I'll register 5 days before deadline. U can't even do anything on waeup at d moment.honestly that waeup stuff no de even display any link as started in the instructions... Dats why i wn go Benin go do am |
benromeo39: if u see d way I swin ehn, michael phelps nur fit do half. Hafa exam parole? U don register?not yet oo!! D registration process is jus too confusing and complicated... Would be going 2 Benin on Friday 2 do it there... |
viccipedia: u don come back from haiti? How d poverty na... D next time u mess up, na Gabon u go go u silly Arrow!lolll word... |
benromeo39: so my unloyal servant(neldrizzy) survived?loll modafuc,ker you don come with ur wahala.... Anyway d disaster no reach ma side, the jazz wey ma grandpa give mee Neva expire |
benromeo39: Nairaland's ckyoutesttttt nigga strolls in.who released you from prison ![]() |
Spain be like "tank God oooo atleast we score 1 |
No be Brazil de play ball naa.... This is Germany 5 Vs Eyimba 0......... |
viccipedia: I have back oo.... This thread are not dry as it is before.... Nelly. Is did a good job make it live.. Once again people! I. Have backhehehehe welcome back brother.... |
TheOneAndOnlyMe |
Kelvindim |
Mexyz: @Mickey, wetn u dey find here? Na here u dey prepare for ur exams? Cmeon go nd prepare for ur Gst exams....lol, jst joking, its been long i saw you, hpe u re gud nd preparn well for ur exams? Take care bro.oga wat and wat are we 2 bring for the exercise, like state of origin cert, etc |
Hey guys what and what are we 2 come with... Like age declaration, state of origin cert, birth cert, etc ![]() |
Suley316: loll bro me? Baby? Chaiii chizzy your own... Don... Kpafuka!!watin i nor go see for this life.... Imagine suley de thretin mee... It is well... Maybe i shud jus uplod ma pix so you go know say mee and you no be mate |
Mexyz: This place is smehw boring though, unlike my set(2012/2013) dat was full of life,informative nd fun filled. Ur l.g.a, state of origin must correspond wit wat is on ur jamb n ur o'level. To avoid being stressed during clearance, pls adhere to d abve instr.hmmm well said brother.... Tanks for the advice..... Most of our active members was affected by the TITANIC abi tsunami |
Tex42: see her mouth like 'rich cheat cos a poor faithful will cheat one day'.women wey no know watin dem want,give her dangote,d next thing na to go dey f*ck hin gateman.ok kon give her gateman,she go dey die for Adenuga.women na confused 'entities'.na only dia ears and eyes dey function for dat dia empty head,dia brain don turn mucus finish ontop shawama,dstv channel E!,pinging.watin fit 'most of dem na to discharge dem sharp sharp after u nack dem akpako. just follow 2face foot steps incase u want get family kon still dey nack akpako freely.and this rilly got mee laffing..... Lollllll bro pls give d permission 2 copy and paste dis ur comment, myy Facebook, BBM and Whatssap friends need 2 read this.... |
sleekman: Ur Papa, future husband and sons are cheats not me. Cheats only come out from, associated and go for 'all pockets' girls like u. Carry ur smelly, maggot infested, fly killing pun a ni go die. Yeye thing.it can painnnnnnn ![]() sleekman: Ur Papa, future husband and sons are cheats not me. Cheats only come out from, associated and go for 'all pockets' girls like u. Carry ur smelly, maggot infested, fly killing pun a ni go die. Yeye thing.it can painnnnnnn |
chizzy94: LOL, see e-threat.lollll the worst of it is dah this same suley guy naa smally oo... He is almost like d baby of the house |
Olami90: yes i am angry......just table ur matter here.. Some of them are here, like marvrick, naijaboiy etc |
All guys are cheat, All girls are hoes.. Buy Dem recharge card and fvck the hell out of them... Who get time 2 love.. #abeg mak una find me FG contract abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 193 (of 197 pages)

so my unloyal servant(neldrizzy) survived?
