Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:56am On Jan 17, 2015 |
Olutola88: Everybody just dey para! Make una no take laugh kill me abeg! Don't worry guys, today is gonna be a GOOD day. If you follow my Acca (10 odds) for 5 days, you only need to win once outta the 5days to make 100% profit. #My2Kobo lets go 
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:54am On Jan 17, 2015 |
TVTKOKO: OMG! i no fit believe say na u talk dis tin
Dis very guy wey dey demand for 30k subscription dat oda day lyk say na u wan play d match
So u wan scam pple bfore abi
Well, i'm sorry for your loss sha but dis 1 go serve as lesson to all those ar'se holes wey dey use dem moni 4 subscription lwkmd dz mata rili strong oh |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:53am On Jan 17, 2015 |
chimajii: U must not know that one of the neroflo's if not both are doubling up as MONsuru..he's a KUNT lol  mr chima u kinda talk 2much nowadays watsup ?  |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 12:48am On Jan 17, 2015 |
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 11:54pm On Jan 16, 2015 |
okonja: I kinda trust this pick with my middle liver  lol ur ojukokoro 2much  |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 11:48pm On Jan 16, 2015 |
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 11:45pm On Jan 16, 2015 |
mozee: You just derive joy in laughing at people. Your own dey come, den go choke u with red apples. no vex bro i aint laffin @ ur loss tho just dat ur lamenting is damn funny  |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 11:28pm On Jan 16, 2015 |
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:45pm On Jan 16, 2015 |
harm4real: Why you happy bout people losing? You think its funny making fun of Cash going out of pocket.No be yur fault.As yu dey laff us na so yur Red apples go dey pile up i go change am for u oh  |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:42pm On Jan 16, 2015 |
Fixed match 2 flies in preston vs leyton won @ x/x 5 odd chopped |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:38pm On Jan 16, 2015 |
Estimable: in Olamide"s voice STORY FOR THE GODS now hez sayin morogo  |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:32pm On Jan 16, 2015 |
clodd007: abeg abeg abeg....no con story us here...game wey u no post..u con dey sing say u don hammer sory bro who gatr toothpick 4 hia 30 odd swt sha |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:26pm On Jan 16, 2015 |
I won bodeaux match fixed @ 1/2 odd 30  |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:25pm On Jan 16, 2015 |
Na thunda go fire dz leyton oh dm wan tear ma ticket ni |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:16pm On Jan 16, 2015 |
Goal preston ! C'mon u guys |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:14pm On Jan 16, 2015 |
Wetin dae apen 4 hia abeg mak una dae lose dae go e dae swt me lyk alabi |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 9:24pm On Jan 16, 2015 |
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 12:34am On Jan 14, 2015 |
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 12:27am On Jan 14, 2015 |
merrybet don get bet exchange oh so no nid to worry ursef untop betfair mata  |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 12:25am On Jan 14, 2015 |
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:41pm On Jan 13, 2015 |
This image rili gave me alotta inspiration mehn xo am starting a project 2mao on odd of 1.30 am starting with 10k as shown in d image below God help us who is with mua?
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 11:43pm On Jan 12, 2015 |
nueltj: Plz hw do I get golf results,I don google tire tiger wood win mcilroy bro |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 11:42pm On Jan 12, 2015 |
kaylechy: Naso u talk ysday. FYI Alabi dun already put red apples 4 inside fridge wey him go dish am 2moro. So bro 4get that tin! d fvckin truth tho |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:51pm On Jan 12, 2015 |
kaylechy: Screenshots or idontbelivit :p lol lovin this thread mehn |
|
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:11pm On Jan 12, 2015 |
Mak sombody drop midnite picks joor abi una dae mad ni |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by neroflo: 10:31pm On Oct 25, 2014 |
akraym: I see some over grown school boys taking subliminal shot at me. Posting image of his friends merrybet account winning. Haha. Am bigger than that sh!t.
Very soon, they gonna be battling their demosthenic vitriol against spiritual megalomaniacs by which their modus vivendi would have become increasingly byzantine and repulsively narcissistic.
If my idiolect is advertently obfuscative to you. Am sorry there's nothing I can do 'bout it Lol True talk bro  |
Family › Re: Men/guys Who Beat Thier Mother by neroflo: 11:14am On Oct 23, 2014 |
jumzzy448: Something must be wrong with you upstairs i go flog ur momma oh  beta no mak me vex iddiiat |
|
|
|