Newguy's Posts
Nairaland Forum › Newguy's Profile › Newguy's Posts
wetin concern you , abi u wan go rob am , ole, ![]() |
no mind those two yeye people na gospel de take start life oo but now dem don bone God , i know them well well for my area for olodi apap , infact , well make dem enjoy dem self , na ![]() |
@shaz no not realy like a guy but i seems she uses her sweet ness to snatch girls from men , lol i nearly loss my small girl to her , infact i seems they were toasting dem selves ![]() |
have u guys seen that p square new video rollit , it looks like if tey were advertizing mountain dew soft dringk or 7up soft drink because of the colors are green and the first time i saw it , i tooght it was a comercial ok lol ![]() |
wetin concern you and if na yahoo e dey promote , make we all dey hammer and stay fine , nai be all this life is alll about , remember peron no dey build house or buy hunner jeep or any posh ride with salary oooooooooo |
vickky is a damm pretender i am sure she is a lesbo, lmao she talks like a male , ![]() |



