Newguy1's Posts
Nairaland Forum › Newguy1's Profile › Newguy1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 61 pages)
Ewoma45:datz bow leg girl |
N ttt been dey call Gifty actress wetin him con b wwith all his fabricated lies |
4 sure marvins na underdog big time all housemate too feel conforrtable with r she 4 b bevely osu Asin for never been up 4 eviction . Babe na ggreen snake |
UgojiC:Omo Naso na to just enta bliz. Breezyly 4 update n bamm bac to 198 |
yunafa:trust me soma don free d girl tete as him comot ause he's not a love struck dude I hav his type as frd dey don't stress dem self on girls |
smarteez:love is blind sis n Kemen na catch fa muscular beard ganger no tink am abeg ![]() |
vladimiros:yes miyonse was paart of it efe reason say Omo na d money I con for him no fit dey love triangle with one yellow boy |
vladimiros:to me I actual felt tboss like efe from d 1st week but r ego. N bosses could not let r self fink of it she actually watches him n tell like she told him u always pick ur nose n 2 day she told him she knew he had been 2 d loo 2wices already. i .o |
vladimiros:Dats girls notice that uriel is always self cautious of r lips, dey r dark so she's always holding lipstick or gloss to cover it up |
sonof0la:she beautiful , she actually exhibit dd trait of a boss dan tboss n she's confident of r self |
So men dey try I swear imagine how uriel boyfriend go dey feel when she dey mood to talk abi dem dey argue . O boy if na me na hair plugs finz always ![]() |
pradoworld:biggie is a force who is always fine dat mean biggie b alien dos green finz from outside space like ET stuff |
For people asking whats special about efe by reply to dem is for someone to b able to get lots of people rooting for him just after 2weeks without doing much dan just been him self speaks a lot about is charisma forget about been a warri guy am a yoruba dude n from d moment I saw him I note him as someone to watch. He's not dat special but as d hollywood actors do say no press is a bad press as long as people keep talking about dem it's all dat is needed. # team efe @least 4 now |
Papikush:wow yes Oo I got bosses. |
Papikush:yah waswaiting 4 ma boss so I decide to surf d internet [right][/right] |
Na only guy dey watch Bbn pass abi na cus say work no dey lol
|
nathz45:nah only the family members of meyoce we the people we keep watching cus the fun part is almost beginning |
The . Game just got better the other Hm will all be luking @ efe differently now he took out 2 romeo he just confirmed to the other Hm dat he has a stronge fan base outside n. s |
kowema:he ment the guy reaction after the joke b like damm I gat sub on ma decoder lol |
teamsynergy:that is his usual self |
photoshoot:biko efe na economics graduate n from what we have seen on Bbn he his quiet brilliant he just made his not so well to do upbringing define his mind set. |
sirfee:he made r lick r pu..sy juice |
Efe needs to take to ttt advice he Shd probably involve himself more wif the ladies if he his able to scap tru dis week eviction his husters story will soon start to bore us cus all d Hm r also hustlers too in dir own way |
U all need to take it easy on tboss she might come across as a certain type but trust me she definetely have r own story to tell. Nice radio show by d way bassey bally Debbie n of cause tboss u all r killing it |
sheunsheun: lol |
[quote author=sheunsheun post=53378845]wats ur definition of "low self esteem" plz[/quote what most girls llike r feel sensitive bouut d few time I have seen r it's all I notice. Now don't ask me anyfin more on dat I won't reply std]r |
Ayokunleayoolashakirudeen:dude needs to free him self n dat Debbie girl tooo get low self esteem |
Suspect33:happen naw even with uril |
seasy:he got kissed by bbisola n she matured about it big uups to bisola I tin officially not a team uril fan she's too cagey she cannt win fans over with r attitude n Gifty s |
All the peeps shouting Bbn is a waste of a show Asin meaning less Abeg help me ask dem wetin dem dey learn from series n movies dem dey watch n y dem dey enta dis thread afterrall d thread didn't saw enter to win 25 m |
Tayo get charisma 4 real make bally no 4kup he can make one 4 himself too |
Y dis butter guy dey do like mumu all Hm don dey see am as pikin self man up dude |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 61 pages)


, Ur libs must be cartilaginous.
lol