Newyam's Posts
Nairaland Forum › Newyam's Profile › Newyam's Posts
Make I call mod to kuku close dis tred or move it 2 politics section. y dis boys dey follow sexylassie2 dey argue nonsense 4 dis tred. una no know say nah mad woman. Na ashawo beer parlor tred she dey active. afta she meet one guy wey agree to turn her 2 baby mama, she decided to leave ashawo beer parlor tred and form gud old woman here talking nonsense everytime. why una fall for her trap. people even think say she get sense, no, she no get. nah default setting wey her ex give her afta dating her for 9 years and live her make her seem 2 get sense. for real, she no get any sense. Shame on all of u wey fall 4 her nd turn dis tred to stupid discussion. chase her back to ashawo beer parlor tred wey she belong or dey active in until one boy came 4 her rescue. |
Felicity0001:d persin u dey follow do argument wey no make sense nah nairaland madwoman. she dey everi where. give urself some respect. She no be uba driver nor taxi driver. even keke driva she no be. but claim to be buhari driva, Trump chief security, and pmb new aba kari replacement. She know everything nd go sleep for dis tred. sometyms i dey wonda when she dey do her duty 4 Donald trump. shame on both of u. |
sexylassie2:u b uber driver? y u dey post pass uber drivas 4 dis tred. rest nah, wetin b ur own. |
sexylassie2:even dis baby mama wit countles bodi counts dey call anoda person a fool. |
I no say dat sexylassie2 na notn but a sex starved lady wit body count of ova 100 now lookin 4 person wey she do do baby mama 4 as time don dey pass. |