Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 10:48am On May 15, 2011 |
Na NBI she dey work for. How far bro, |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 10:27am On May 15, 2011 |
Wa sere joo, and of d record i no dey tif byc oO. But i tut dos guys are big bois ni sha, using mouth drive jaguar,escalad and tyres come here. Dem b Ole ajibole niwo sha |
Jokes Etc › Re: Man U Clocks Thier Nineteenth League Title! by neyshed: 7:48am On May 15, 2011 |
Joke section or sport section,United for life! |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 7:09am On May 15, 2011 |
"Pastor Ney enter bar" here today is our church pot bring out all holy oil out wey dey inside krate and let bless dem 4 drinking. Oya e woleé fa dura! |
Jokes Etc › Re: Boy And Teachers Bra. by neyshed: 1:02pm On May 12, 2011 |
 Lock dem up  |
Jokes Etc › Re: Most Hansome Footballer by neyshed: 12:56pm On May 12, 2011 |
Search tru (ASK Me) na ikedia. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:40am On May 11, 2011 |
Mak una never padlock o. I still dey inside wit , |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:19pm On May 10, 2011 |
Id wa yawo naw |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:17pm On May 10, 2011 |
Haa! Bros me i think say u don sign out ni. Hamid oO. Chi, u no holy pass mai broda |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 7:58pm On May 10, 2011 |
Ikebes! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 5:07pm On May 10, 2011 |
Leav dat one for BABA GOD oO |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 4:50pm On May 10, 2011 |
Na der U dey do shoping for ni xy |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:30am On May 10, 2011 |
Una go allow me make i search d girlx make dem no do wrong packaging for dos ikebe. Bcause some fit wan suprise us put fome or matrass and pillow com shake google for matching ground. Smbdy lyk efe lepa. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:58am On May 10, 2011 |
Any how make i just c does things clearly. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:39am On May 10, 2011 |
Stop shebe! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:32am On May 10, 2011 |
@ eld Pls signify wu dat is 4. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:26am On May 10, 2011 |
I better stay on my sit and watch does ikebe and ibadi wey be lyk abo china than b a commander. Kai i no go miss am sam-sam. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:05am On May 10, 2011 |
Watsup hamid bro! I hope we click 100 today, watin go b next sef? Lol, Junction. Yes boss? |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:01am On May 10, 2011 |
Imagine if 2cold? I hail spatanious! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:52pm On May 09, 2011 |
"yarb" lol |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 8:45am On May 09, 2011 |
, See u guyx @ 100 page, gud morning spa, nish, United for life! |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 9:40pm On May 07, 2011 |
Never show her ya red eye bro |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 2:42pm On May 07, 2011 |
Junction fight part1 by ID aka obodosky & xymnenxz. Yea pa! my tongue. Feat Ele, is out. Grap ya copy nw! Watch out for part 2. Need to go take care of d cut tongue. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 12:11am On May 07, 2011 |
Shay omo to nidi perese yen. Well he don tee. Battery low bro C ya tmrw |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:46pm On May 06, 2011 |
Oga oO U ladies ar very funny sha, which wan be obotosky,okobosky and obodosky wey una dey shout self. Una don spoil finish.gossilipas. Pot u no say na only bone remain for ya body u better signout nw kawon iya to punish eé. Watsup spatacruss |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:00pm On May 06, 2011 |
Which one com b ur own. For ur in info am 7ft.6 u no tall pass me. @hamid am ok jare |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 6:24pm On May 06, 2011 |
Lol Me no dey like vitamin z |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 5:09pm On May 06, 2011 |
Hamid!! Hold him boxer shey u no see me, anyway kilon sele naw |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 4:33pm On May 06, 2011 |
@pot U are tu skinny u no day chop, ni? See hw u sound for ground com scarter, Lol. Yinka watsup naw shey d hard-shinny sun no tu hard for ya skin, opelope d Air con wey dey mai office i for don turn to oil.lol, Go, el i will take good care of her. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 2:16pm On May 06, 2011 |
 ;DThe eldar carry pot, nak am for ground, yeepa! ikoko ti tuka. Truly eldav old pass am lol |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 2:11pm On May 06, 2011 |
@pot & elv 0We naw av old papas in da spa using der walking-stick as a weapon. Ogun agbagba. God save us oO.lol, |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:42pm On May 04, 2011 |
Na me dey send him ur school fees naw U wer only 3yrs when i left Nig for U ''caugh'' @el na now u repent abi anyway mama chinadu ur 4th wife called yestaday say wy u switch off ya phone lol, |