₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,287 members, 8,421,202 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 11:23 PM

Toggle theme

Neyshed's Posts

Nairaland ForumNeyshed's ProfileNeyshed's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 20 pages)

Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 9:08am On Jul 10, 2011
U don d smell am., see u just start. Since i discover ur room don turn swiming pool na him hamid dey use ur domort for gotta.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 8:46am On Jul 10, 2011
Olodo meji, watsup bro. Longexx time. Hw dat ya house roof wey dey lic naw abi una still dey swim inside room
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 8:34am On Jul 10, 2011
Yeepaa! What da El , ! Guy now give me mai gun back.
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by neyshed: 8:29am On Jul 10, 2011
Yes., since u ar free, let go to d laagoon. Will ya?
Jokes EtcRe: You Think English Is Simple? by neyshed: 8:18am On Jul 10, 2011
Tear ur and out. El giv me an ans sheet joo
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 8:10am On Jul 10, 2011
I told u d gun is no toy., comeon point d gun away now. Bf i collect mai gun back. Hey jane stop screeming and do dis tin well
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 7:20am On Jul 10, 2011
Omocalaber., hw do u expect me to do 2jobx @ a time, But still liv dat joystick der. Eem, El oya take d oda gun. No b toy gun ooO., no go dey play wit am. Shoot anybody who try to disturb for leg, u no ya enermy naw. Kill dem all! Jane oya tough ya toe
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 1:09am On Jul 10, 2011
Oya everybody handz up! Your money or ur life? Pot., put ur handz wer i can see dem. If u press any button., Ori é malo lòrun é.'ur head will comot for ya neck' bright oya dobalé
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 6:42am On Jul 05, 2011
Hello chin-chin! Hello tue-tue!!
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 1:10pm On Jun 21, 2011
Storm on ya head¤
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by neyshed: 1:48am On Jun 18, 2011
Yes inside moluee

Have u ever ride a COW?
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 1:44am On Jun 18, 2011
If rain no let am sell, u wan help am sell ni? Shioo.
Jokes EtcRe: Texas Man Dies R*a*ping Old Woman by neyshed: 1:10pm On Jun 17, 2011
Okoro watin go happen for 2015 grin
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 12:15pm On Jun 17, 2011
No forget to tell am how many bottle water him go take cool cool cool
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by neyshed: 11:46am On Jun 17, 2011
Yes grin 1942
Are u on earth that time?
Jokes Etcget crazy by neyshed(op): 11:36am On Jun 17, 2011
cheesy cheesy For those of you who always fight and some do correct English or how English is been spoken in this cabban(Jackpot +Bright vs Idowuogbo alias Badosky And others) am truely sorry for you. because here we shall know how you can use your English without copying from each-other. here are some words which u will join together to form a sentence, i don't really care how u use it but use it right.

LIfe  ?  Me  As  When  If   Now  Stop  Be  Then  Started   Can  .  Watch  Ok  Has  up  Take Come Is  Has  It  naughty woman Waiting  This  Just  What  Forget  Say  Home  That  Have  Off  get   Of  See  Shout  On  In  By  Does  I    !  Going  Am  And  Answer  Careful  Use  bleep  The  Here  Bless  Your  For  Please  ,   Let  Don't  Old  Because  Listen Did  Out  Ram  Down  A  Or  Go  word   Trough  Hell  Demm  Funny  Well  But  silly Case  Said  Care  Will You  They  -  How  Goat  Run  When  To  Make  Start   Are Sure Crazy.   

Example OF how to use the word:

What the bleep are you waiting for? get started Now. grin grin grin

Get Crazy cool cool
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 10:50am On Jun 17, 2011
cloud up.\'\ rain down!!!!!! grin grin grin
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 7:28pm On Jun 16, 2011
Seki-natu @pot, enu e ma'n warof abi? He b lik say u don forget boil ur anus for dis ur bar.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 8:40pm On Jun 09, 2011
Pot u don get human-dog for dis bar ni. Bcause i dey hear barkin for d backyard. Go comot dat dog before he do dsame thing for anoda person's neck.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 6:51pm On Jun 08, 2011
Am Notjustokdotcom. Watsup wit u 2. I don miss u guyx gan ni oO. Working un mai bro new , 'Bring ur ears come here joo' el kilo'n sele where badosky and d beautyx in here. Oga oO. Wan tin wo ileke,awon Omode ano. Awon Big boys in d bar na tin de kango. Alot in mai mind.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 5:54pm On Jun 08, 2011
eldav:
*Breezez in n out*
fly away peter,fly away paul.
Come back peter?.

@ all. Wa, tsup peeps, hw market?
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 3:12pm On Jun 02, 2011
SPACE ALWAYS keyboard wink
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 6:27pm On May 30, 2011
I dey jare, ani ri rure mo oO grin i feel like draging messi's neck for stilling our cup, but my dad come tell me say d guy na mai junior broda. Imagine na mai broda carry d cup. Hw una dey bar-tanius
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 6:18pm On May 30, 2011
One step in'
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 9:47am On May 28, 2011
Rewind again please grin
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 5:57pm On May 27, 2011
Rewind please! grin
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 4:28pm On May 26, 2011
Shout frm corner' yeepa! Oga pot, na banga u light for mouth,. U sure ur teeth still complete.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 10:12pm On May 19, 2011
Which one b all dis gragra wey una dey do for here self. Id u dey use old teeth dey rap if dem fall,rememba say i never sign in ni gba ye oO.
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by neyshed: 10:06pm On May 19, 2011
Yes+no i ans dat bcause jackpot wan do extension of hands tonigh to show he as change from drunkerholic to chocoholic. Did u get dat?
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by neyshed: 9:57pm On May 19, 2011
Imagine! How did u get mai website to copy mai raps and paste it here, u no fear? I fink i kno wat to do. Hi guyx i hail oO. Wu want TOMTOM
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by neyshed: 5:40pm On May 19, 2011
Man is bettar u comot ya head for here. O mo yinka ke. D one and only omoge onidi perese loomó. U wan enter law suite abi?

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 20 pages)