Niceuzor's Posts
Nairaland Forum › Niceuzor's Profile › Niceuzor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 93 pages)
Good to see the igbo people here! ![]() |
What of that babe Iice she no wrong too? ![]() |
Read the THREAD you go see Thoniaslim dey because hmm me remember last time i offend her but she don 4give me,We be tight friends now "missing her sha" Now ify na come dey on board now,abeg use anything take beg her for me if na jazz use am,if na Se*un use am infact anything. i dey miss wella |
SO that One na your own Xmas SMS abi ? ![]() |
lol S.kid the level tire me sef, so so bad belle people full this thread! ![]() instead them for help me beg them just dey yarn rubbish. |
Which kind thread bi this ![]() |
S.kid what again ? ![]() |
Uzzyan - you dey see wetin dey happen here? ![]() |
Take the ring from her Tongue and put it the right position! |
@Uzzyan lol Uzzy- you sef dey see wetin dey happen here ![]() haba na Only EASYBABY dey NL, everytime EASY BABY,BABY EASY,EASY BABY. ![]() |
No oh problem no dey, make una Enjoy! Happy marriage life in NL. ![]() |
zignor - i tire for the Guy oh, just dey chase your wife up & down the LAND ![]() abi you tell ham say she don marry ![]() |
WOw!! and this imply that you guyz re LOVER |
Guy abeg FREE THIS BABE ![]() |
zignor - Enjoy! instead you for tell us say EASYBABY na your LIVE BABE you come dey fomble. ![]() |
@posters you guyz are all funny! ![]() Well let's keep waiting for Ify to show up! |
Smartsoft don't tell me you don't have xmas sms to send to the ones you love here,c'mon say something. @Poster Happy Xmas in Adance is my Own TEXT to you! ![]() |
folahann - you know what, all my video are in FLV file (Flash Video) i want to Convert them to MEDIA PLAYER format! which software will i use to do that ? |
Busta - lol yes oh, Happy xmas in advance. ![]() |
Better[b] " Do Me Video "[/b] but guy you do us well Oh, the Video Editing too much ![]() |
yes oh! We many for here,na me be No.1 bini boy Woye! you are welcome,just enjoy the Edo Gospel Music. |
That's another version of igbo, Wrong translation! plz check igbo dictionary for proper translation! ![]() |
lol abi Ask me Busta? NL babe too dey wahala me but i will make it up with them!BTW: How re you doing? |
By who and whom, No body can do that i trust my ify she is not like other girls here in NL.So Buzz off OK ![]() |
Thanks, but searching wouldn't help here but recommendation! |
lol Benny! plz don't make me laugh,i'm waiting for her to respond to this thread.You just keep watching thanks for your concern. ![]() |
lol Ok tell your answer na? |
Hi guyz please where can i download "Video Converter" i download Video from Youtube all in FLV Files How can i convert them to Media Player Format!. Help !!! |
Download Free VLC media player on your laptop! |
Ok now i know what you talking about? but give Sister Naomi a Try. you will like her music. Check this OUT https://www.youtube.com/watch?v=8dzltpwrj1Q Enjoy! |
Move to "Culture" for translation! ![]() |
My NLanders of the year include : S.kid,Efuah,Easybaby,Zignor, and so many if i didn't call you name then hit me up ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 93 pages)







