Nickz's Posts
Nairaland Forum › Nickz's Profile › Nickz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 169 pages)
ggrin:aseh!! |
watching nigeria national team ....playingLive Life-Lilwayne ft euro "LIVE MY LIFE WAH DAH FUQ CAN'T RECALL ME GIVING ONE" "I DON'T SEE A KILLA IN THESE NIGGAS 2PAC'S HOLOGRAM WAS REALER THAN THESE NIGGAS" ![]() |
prettythicksme:where and when did i talk about konji and punanny?? ![]() i'm innocent oh |
ggrin:olofo!!! ......you no dey tire?? |
yes.....give it time ![]() no go rush straff ogbanje ![]() |
prettythicksme:you wey know the meaning of junk and trunk:p no be you bad pass?? hahahahahahaahahaha...pot calling kettle black sha ![]() |
Medunah:na una church people and night vigil no letme sleep ![]() ![]() so for your mind,you fit drag koboko commot from my grasp abi?? ![]() ![]() ![]() i like DREAMERS SHA ![]() |
prettythicksme:when you pu you JUNK in a girls TRUNK ![]() ![]() |
stupid if you ask me ![]() no one is saying you should kneel down and beg me ![]() ![]() just give me very good hints ![]() is this too much to ask for girls sha.... i hate when a girl starts telling me she once had a crush on me ![]() boo who...keep that sh1t to urself now!! i now have a bf or you wait till eternity. *sips coke* this thread don make me vex ![]() ![]() |
wtf ![]() ![]() toilet time is meant to be a time of sober reflection not making out ![]() ![]() |
Medunah:in your dreams ![]() you dey chase me for your dream abi ![]() you can't fit na...I GO GIVE YOU BETTER KOBOKO ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 169 pages)
....playing



