Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,270 members, 7,836,219 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 11:35 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread (50403 Views)
Drop The State U R 4rm And Ur Bbm Pin / Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread / Dating & Meet Up Thread Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tytylayor: 4:54pm On Feb 11, 2010 |
oya, guys, make una rewind |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Abbeycity4(f): 5:07pm On Feb 11, 2010 |
lol dem don run! |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Pharoh: 5:27pm On Feb 11, 2010 |
Tyty we are coming . . .Her files is so big that it will take some time to dragit here. Just watchout |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Abbeycity4(f): 5:54pm On Feb 11, 2010 |
shaaraap dia!!! u wan use style run-away! |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by nich(m): 6:49pm On Feb 11, 2010 |
tyty, wetin dem see inside your file? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 7:38pm On Feb 11, 2010 |
Nich, Abbey write common entrance 14 times. Tyty own better say na WAEC. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by nich(m): 7:43pm On Feb 11, 2010 |
na benjie cause am o. im been like the headmistress sotay im no one commot for pry 6. how market ma ladie? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 8:07pm On Feb 11, 2010 |
nich, you don take ya drugs this evening? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by nich(m): 8:17pm On Feb 11, 2010 |
i stopped doing drugs a long time ago! remember when your 2nd boifriend almost killed imself because e saw you with another boi. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tytylayor: 8:50am On Feb 12, 2010 |
nich, Ben-10 na boi, and he no be gay like u |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 9:18am On Feb 12, 2010 |
That's why I ask am whether him don take his drugs . . .Tyty how was ya night? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Abbeycity4(f): 9:28am On Feb 12, 2010 |
I hail o TGIF |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by nich(m): 2:30pm On Feb 12, 2010 |
tytylayor: Ben-10:so ben na benjie no be benedicta. one down many more to go. benjie, how market o jare? tyty, where u run go all this while? abbey, u just dey wake abi? oya, go warm the soup jo! |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 3:21pm On Feb 12, 2010 |
I hail too oh |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 3:26pm On Feb 12, 2010 |
Dani, the okro don finish naw naw? Market dey wella o How Val go be na? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by spenchuks(m): 3:28pm On Feb 12, 2010 |
Ben Mutallab, I don come where u say make we meet. abi okada wey carry u spoil for road? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 3:32pm On Feb 12, 2010 |
spenchuks:Shattap. .you see ya elders you not fit greet Ben-10:Val go hot like. . .you know say I dun package okro inside prefume carton. .wrap well. .for my Girlfriend sha |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 3:33pm On Feb 12, 2010 |
Spencer, Dani suppose welcome you with hot kolanut. You don get am? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by spenchuks(m): 3:37pm On Feb 12, 2010 |
No mind Dani, him don dey make mouth now because say him okro bizness move wella today. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Abbeycity4(f): 3:39pm On Feb 12, 2010 |
nich:ur own no pass food omo ounje |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 3:40pm On Feb 12, 2010 |
Spencer, The guy need money to carry him VAL comot on Sunday. You for see hoe serious he was earlier today. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Abbeycity4(f): 3:41pm On Feb 12, 2010 |
I hail ooooooooooooo. . . . who dey house? |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by dani1luv: 3:42pm On Feb 12, 2010 |
Ben-10:That one nor dey my list spenchuks: you wan lie say you nor dey among those customers wey patronize me |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 3:44pm On Feb 12, 2010 |
LOL spencer dey eat okro? Abbey, go buy food from Delicate make we welcome Spencer. |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by spenchuks(m): 3:45pm On Feb 12, 2010 |
ah ah ah. . . dis place we una carry me come do tatafo far well well. i don tire oo. how i go fit dey shuttle btw there and here? Ben, I wan eat okro soup and pounded yam with chicken now |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 3:48pm On Feb 12, 2010 |
I be like ya steward? Call Dani Abeg. You no fit open two widows, one for each? Dani see wetin happen when you dey market |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Abbeycity4(f): 3:52pm On Feb 12, 2010 |
Ben-10: do i look like a sales gurl to u |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by spenchuks(m): 3:53pm On Feb 12, 2010 |
Even ur name sound like a sales girl's |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13: 3:54pm On Feb 12, 2010 |
I've got a witness Oya, Spenc place your order! |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by spenchuks(m): 4:02pm On Feb 12, 2010 |
Ok. give me pounded yam and okro soup with mixture of stew, put some pomo and round table from stew. Pls also mix the soup small egusi. Thanks |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Abbeycity4(f): 4:10pm On Feb 12, 2010 |
spenchuks: ""move close to him and give him a dirty slap"" |
Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Abbeycity4(f): 4:13pm On Feb 12, 2010 |
spenchuks: lol c ur mouth thief |
(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) ... (110) (Reply)
Interview Between Hateu2 And Naughty Nauughty / Port Harcourt Nairalanders / Singles! Let's Mingle [24-35years]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |