TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 8:27pm On Feb 19, 2017 |
Nobody go even cry self. Least na Tboss go cry.Biggie watz ur plans with the fake housemates  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 8:25pm On Feb 19, 2017 |
Ayokunleayoolashakirudeen: Please find that aunty Linus...
That said she will use 25,000 naira and 25 people to vote Gifty
she don go sleeep? She is MIA |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 8:24pm On Feb 19, 2017 |
D way Gifty pronounces Actually and Bisola |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 8:23pm On Feb 19, 2017 |
pinkpebbles: Told ya. I knew always wanted her to leave.With her yeye accent |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 8:21pm On Feb 19, 2017 |
NosoChic: Just Negodu this Gifty oh..... Oya wa nu.Gifty nnoo ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 8:19pm On Feb 19, 2017 |
oviejnr: kikikiki, nooo what??  Nnooo nw she has been evicted |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 8:18pm On Feb 19, 2017 |
Eviction show for dis BBN sabi take time.Iceprince I no understand your performance tonite |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 8:16pm On Feb 19, 2017 |
Gifty nnooo ooooooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:45pm On Feb 19, 2017 |
Na small punishment washing dishes.Wait oo nobody win 200k voucher and 300k |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:43pm On Feb 19, 2017 |
Tboss don fail ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:42pm On Feb 19, 2017 |
Omo Bassey na bad ass ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:40pm On Feb 19, 2017 |
toseen7: LOL, its love tho, but if them loose nko. Sure na so e dey be Lose n Win |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:39pm On Feb 19, 2017 |
ammyluv2002: Dis loose game bad oh Na so.D loose bin strong o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:38pm On Feb 19, 2017 |
Na de 300k cash and 200k shopping voucher sure pass joor |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:36pm On Feb 19, 2017 |
pinkpebbles: Kai. We know Tboss will lose d game. And she will b up for nomination. TEAMTboss oya get ready o. Our girl is in trouble Let's see if she go loose |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:35pm On Feb 19, 2017 |
toseen7: LOL, this is not love o Wetin e come be brother?? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:35pm On Feb 19, 2017 |
Dis cocoa cola advert sure .De neva disappoints in their ads |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:33pm On Feb 19, 2017 |
Binchie: They should do live games for the viewers on different social platforms. Fastest fingers or something. The will not |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:32pm On Feb 19, 2017 |
Payporte dey show the housemates better love oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:30pm On Feb 19, 2017 |
1bkaye: I agree, why should an advantage card put you at a disadvantage in any way?  Is not fair joor |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:30pm On Feb 19, 2017 |
pocohantas: Me sef wan play... Abi but e no possible now |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:29pm On Feb 19, 2017 |
ammyluv2002: Over sense sef I tell you.Better wardrobe allowance money |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:28pm On Feb 19, 2017 |
dinoescobar: Pls let gift go, final diary session she says "nobody has anything to offer her, the world has nothing to offer, she now ceapens herself by saying "big brother I am at your disposal" begging when the race ain't finished.
Abeg gift se ba puo! O buro di obele si eba puo.Ya zuzu pu no uzo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:25pm On Feb 19, 2017 |
D price for the game make sense ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:15pm On Feb 19, 2017 |
ammyluv2002: Biggie don come ooo which one be live game again? Let's watch and see |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:15pm On Feb 19, 2017 |
toseen7: u no hear "thank u big brother, big sister, big aunty"  All join now |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:14pm On Feb 19, 2017 |
ninnyanny: Kai
Which kind tin be dis
I don get headache on top
Eviction matter
Who send me Nne calm down. U no follow d housemates hustle for d #25m |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:13pm On Feb 19, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:12pm On Feb 19, 2017 |
ninnyanny: lol...I don't want her to go o We go know as d eviction continues |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:10pm On Feb 19, 2017 |
Did payporte just cut of Iceprince performance |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:08pm On Feb 19, 2017 |
Gifty biko bata ba zi oooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 7:07pm On Feb 19, 2017 |
Ice prince I sight you joor |