TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:24pm On Feb 15, 2017 |
pinkpebbles: She is more than 26 jor. We know her from Madonna Wetin be her age sha?? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:21pm On Feb 15, 2017 |
vladimiros: My best friend us from Anambra and he knows falz and banky w
Gifty has no excuse to not know banky w..
She dated flavour for Christ sake.. Leave Gifyy ko no akogheri up and down |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:20pm On Feb 15, 2017 |
vladimiros: And she says she wants power and fame..
But she no sabi famous people..
First falz then banky
Haba.. Na dat 1 u dey listen to |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:17pm On Feb 15, 2017 |
OTgenasis: She dey vex me ehn I no dey one reason her.Super annoying |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:14pm On Feb 15, 2017 |
Banky making brains oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:08pm On Feb 15, 2017 |
OTgenasis: Na lie abeg. Make una stop to dey defend the girl. More than 50 percent of notable music artists in Nigeria are from the east na. Gwa ya ooo.O maka Gifty na akogheri up and down |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:07pm On Feb 15, 2017 |
MummyE: her desperation for fame n power though She go fit handle am  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:07pm On Feb 15, 2017 |
Hms n Banky doing QnA session |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:02pm On Feb 15, 2017 |
Tboss job sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:01pm On Feb 15, 2017 |
machinegundammy: cut her some slacks. she said she sabi davido maybe banky W no popular reach her side Na so,na her way but Who cares |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 5:00pm On Feb 15, 2017 |
coolestchris: Gifty is a confirmed eastern fine girl bush girl....most local easterners don't know western artists....gifty will know eastern artists well Better holllld it.Gifty bu onye nkogheri.No start Eastern n Western matter |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 4:58pm On Feb 15, 2017 |
Gifty ana akogheri as usual |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 4:54pm On Feb 15, 2017 |
D ads though.Payporte una well done oo.Nobody is dragging d official sponsor with u guys |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 4:51pm On Feb 15, 2017 |
Debbie rise getting her guitar to sing |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 4:48pm On Feb 15, 2017 |
Debbie just told Banky that is Bisola's bra..Tboss told her that is not necessary |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 4:47pm On Feb 15, 2017 |
D r showing Banky W round d house |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:26pm On Feb 14, 2017 |
gneisss: And it never came...nigga must be pissed af Sure e go pain me well a |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:18pm On Feb 14, 2017 |
In other news PSG dey knack Barcelona serious Akpako |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:16pm On Feb 14, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:14pm On Feb 14, 2017 |
Debby n Bassey left in d jacuzzi.Odas don move. Cold one finish them |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:12pm On Feb 14, 2017 |
HOH no even hear Biggie call her |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:09pm On Feb 14, 2017 |
Finally Gifty kissing John |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:08pm On Feb 14, 2017 |
My mum just asked if there is any price 4 dis kissing festival. Someone said Gifty like kissing pass fight |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
100naira: Marvis na waitress, she no follow for de kiss ni? She dey wait her turn |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:02pm On Feb 14, 2017 |
The boss herself TBOSS don enter jacuzzi |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:58pm On Feb 14, 2017 |
Kemen patiently waiting for his turn |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:57pm On Feb 14, 2017 |
Bassey said Ese dey kiss like Nollywood pple |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:55pm On Feb 14, 2017 |
D jacuzzi looking crowded like swimming pool |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:54pm On Feb 14, 2017 |
mrDvO: dis nigga Jon na only am dey kiss? nawa Na fresh Guy now.Babes can't get enough |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 10:53pm On Feb 14, 2017 |
All dis there kissing festivals. Hepatitis dey ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:41pm On Feb 13, 2017 |
Card games equates sleeping time for me..Onye na akogheri Gifty up and down.Should better allow pple vote whomever that pleases them. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:36pm On Feb 13, 2017 |
nkwako: Aha I Don catch u I'm from awka umudioka south ....25 million is rubbish compared to the developments in anambra that is norin to an Anambran....bros or sis na fake u be Imagine ooo.As if d #25 million bu zi state money abi public money onwe ife o zu??Onye bu Gifty?? |