Nilknarf's Posts
Nairaland Forum › Nilknarf's Profile › Nilknarf's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 117 pages)
![]() shame don catch dem,dem don drop that tiwa picture ![]() tell your useless fave to give you work...shame on you unfortunate beings like their fave ![]() |
abeg shebi una talk say the picture na for star beer?? oya explain ooo ndi ara....shame on all of una miserable miscreants i go burst una yansh today lie lie fanbase......na so alakija burst dem ![]()
|
how this one concern signing deal with Star?? una be mumu see disgrace ![]()
|
Jesus so the picture of tiwa these fools have been posting here is not for Star ![]() I go burst una yansh today ![]() i dey come |
abeg show me where Burna sign paper oooo ![]() |
una dey billboard?? abi na for only online billboard?? ![]() |
yeah she did ooooo she enjoyed her unveiling
|
I wonder how much was shared between Neo and wasiu ![]() at all, at all man must chop |
na so Elites finish all the Star radler wey dey Jumia omo....una dey support ooo wahala for who no like better thing.....orijin bitters make mistake |
shey Jumia sign any deal abi dem send Wasiu make him order his miscreant to buy market?? chai...dem don scam dem ![]() Olodo people |
But wait oo, Oppo unveiled their new product with their sales boy and na only the phone i dey see for picture at their stores ![]() salesboy nko ![]() Infinix dey put davido whenever dey unveil new product Tecno and itel do same for Wizkid and olamide chai....wahala for ugly looking salesboy of a rapist ![]() |
Elites go vote Stargirl for ELOY awards |
No one is even reasoning wasiu for any award,rather they are dragging any Miscreants that brings up his name ![]() chai....it can pain ehn ![]() |
Omo see Nigerian Breweries appreciating stargirl left,right,centre ![]() no be to dey litter everywhere with dead bulb ![]() |
wait oooo....so wasiu fans are dragging Dotun again?? una too dumb.... the truth dey always pain una tueeeh...i never see ![]() |
Omo.....Erica with Swarovski International lomo haters ona go die |
Star unveiled new label and also unveiled Burna boy as their ambassador they did same for Erica yesterday Newest Ambassador to badddddddd Haters choke on that |
na so we dey do am
|
Jumia turn am to influenza Lipton turn am to influenza Everybody just dey turn am to influenza ![]() |
I foresee Wasiu fans getting embarrassed soon It must be top brands ooo |
so their fave gave them the job to be overthinking about his new deal,yet they dragged us yesterday hypo what?? ![]() |
I heard he's coming with 2 deals ..... it should be top brands or elsethis one that I'm hearing pompom travels ![]() |
special recognition to the Elite ![]() |
eleshin:why ooo?? |
see hyping oooooo |
wait ooo....so this fools are begging dj to play their music ![]() |
guys I'm crying ooooooo Erica is a star.........see noise |
Elites.......I repeat ,Elites Turn up tomorrow for stargirl ⭐⭐⭐ Kpk
|
Neimar:Make dem put you in order ![]() |
Tbh,tomorrow will be so loud Some people will go deaf I can't wait ooo
|
Neimar:Your matter need to be handled by the mod Cc. Seun Dominique Lalasticlala |
The emoji after that tho ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 117 pages)

