Nkc's Posts
Nairaland Forum › Nkc's Profile › Nkc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 49 pages)
jenju what bout me, i be board member oh ![]() |
no shaking bro am trying to be like u ![]() just pray for me , make d bulls show just there HORN, ![]() |
Be Still ![]() |
no problem, yur car will come as planned in a few weeks ![]() |
my broda d children of dis days, r growing very very fast, my cousin of age 1991 is now almost 7inch, i dont know where d guy thinks his heading ![]() be old man, come dey look like boy boy with my small frame wey close to 6 sha ![]() its all well and good so i see u wan relocate with telescope, , no just try am na like 6 months time u suppose dey plan that travel |
![]() j has come to the rescue ![]() |
NOW U R TALKING ![]() |
![]() braunyes, lol, i know almost everything on dis small planet, thanks to the Web, ![]() i am an enthusiast,, so i try to keep abreast of info, but meeeenn, there r so much one can know sef how u dey, hope u r doing good ![]() |
![]() fear not maybe J is in an auction, dont worry, by morrow, he will drop a line or two, but if ur blood is hot, text him, if it is boiling then call him ![]() |
bros ur house is d shit, pls keep it real but i stil dont believe |
![]() |
na serious confirm sef, even me dey watch d confirmation |
okay retracted i am a millionaire, and soon to be billionaire, were are the bulls. ![]() d yabis dey too much for me, i say make u take small, but if u no want, i go holo am for u ![]() |
lol dont worry, when d US edition comes out, u will see d diffrence, stronger body panels, and interior decor to suit d NKC, and u know every, power tyre, that means d US edition, go dey inflate inself with indestructible tyres ![]() |
haba blacky, who raised d issue of 30%, u know attack d pesin d pesin wey price am 500k, u no shatter d pesin na d pesin wey dey reprimand d 2 dudes, na him u come they give all these talk well its all good, i dont own a car, cant afford one, so sorry 4 disturbing yur nice thread, enjoy ![]() |
![]() i dey chop power go to vw forums , ask there, from all over d world, american spec vw's are d way forward, UK is rubbish (abeg make u and sienna no kill me oh ) but u get my drift, there is notin in yur uk cars that r worth mentioning, eg, my car is 190hp america, full option, yurs is 193hp, small option, dont make be angry oh oya make me laff now now ![]() |
use kbb and get a fair US price then add yur input from there |
![]() if clasifyin both of us as yung then, chei , EI na Papa but na true i talk, the ship is nearing India now sef, For Loading b4 heading to d ![]() African Shore is bout 6 months away |
checking reading asian hemisphere , 6 nautical miles to d wait, i see it , i see it, captain its in harbour near china, en route to india ![]() |
yes sir |
ok shawn thanks let me stress u a bit could u name all d fonts u have, just d names, i can locate them, so i see how they look and choose one, that i will be using for my Car, how much do u charge doing stuff like that, thanks |
![]() thats why american cars are cheaper and better to buy, cos i bet u d uk 4motion and d us 4 motion, there will so much more options in d US, than d UK, uk na for big boys like u and sienna, so u guys just stay there and improve d economy, make we stay here dey manage american specs ![]() |
u no see sey i just shut up, siena fit just come nija because of me, woz me slap with that hand wey i see, na till eternity b4 d whole head go correct ![]() |
d 4 motion go be like ![]() yarn me now, pls ![]() |
lol u no say we be nija now, we love short cut we just removed d MKs |
here is golf 4 golf mk4 d 2008 u r sayin is mk 5 d pic i will post is mk4, odawise called golf 4 in nija, google if u doubt
|
d only authorized office is abuja, does in lagos will take money and stil source in abuja , or give u rubbish, so its up to u |
![]() but u have not answered me |
u can get d permit in police hq abuja permit is till forever, u dont renew it, just pay once and enjoy |
thanks 2, so which yr will that price be possible ![]() |
i will be glad to see siena relocate to nija, abj precisely, there is money to be made, and at least u will give my car some excellent touches |
1k |


