Nkwachiabel's Posts
Nairaland Forum › Nkwachiabel's Profile › Nkwachiabel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
otokx: @complete1Look @ ur self. Can you pay ur workers for four mths when they've not worked ![]() |
Faith93: are you sell banana for market or are u fruit banana u av monkey and friend is good for wen playingLord God!!! I thought we had an English review committee on NL LMAO ![]() |
Chimamanda is a name of a girl who wrote Half of the Yellow sun |
osasdiddy:which theory abeg |
8-| ˚°◦hmmm!.. <//>. _\\_! All dese pple wey hate slip sef. Smh. Wey narrator Laz93 nd adex How una nyt Met wit ade last nyt ![]() ![]() ![]() ![]() |
Linqsz: E Don Red Oh!na till next year be that o. |
Baybe: No be fight nahhe's just jealous no mind am |
gal10: oh no! wakes up from a bad dream! my waist??dnt be scared.. He ws also dreaming... He wants to take ur friendship to another step in reality |
Iaz93:oya next step.... |
Iaz93: I think I have feelings for you.laz r u tinking Or r u sure u have feelings for her![]() |
adexsimply: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() e be like say na dah job spiritual pass be dat o |
adexsimply: You can't run from Truckpusherna spirit him be ![]() |
Baybe: Ktell ade wetin dey ur mind nah baybe. Instead of using d "I don't like him" tactics... Use d first tactics in the book |
adexsimply: Truckpusheroboi. E b like say I go run frm hia o. B4 I go start e-learning |
gal10:its a secret between us o |
adexsimply: A variable can never be constant and vice versaabeg who teach u dis vaseline skill sef ![]() |
adexsimply: I no rough nowme too. I smooth. Smh. Weda rough or smooth or rigid, d purging na constant variable ![]() ![]() ![]() |
gal10: 'what i do'??he has feelings for you ![]() ![]() ![]() |
Truckpusher: Don't be scared of your nyash na ,ade go use vaseline for youI like my strong sheet wey I dey sheet... I no wan dey purge everytime I wan sheet. Thanks for the offer. ![]() ![]() |
Truckpusher: No mind the homo_pink boy.him 10yrs sure nah... 99 days for the thief........ ![]() ![]() ![]() |
adexsimply:if she dey join, no problem nah. I go come with her. I'm jst scared of my nyash ![]() ![]() ![]() |
Truckpusher: eeee jahjahjahjah......fire fire fire........holy ghost fireLMAO. You be their member E be like say you knw their doctrine pass the founder of the church sef ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
adexsimply: Na Truckpusher house we go use tonighteh! No vex abeg. I no fit cum. I get date with caracta dis night ![]() ![]() ![]() |
adexsimply: Come see me for night make I explainfor night kwa Oya tell me the venue. ![]() |
Baybe: Ameboooo!!!no be amebo na informant ![]() ![]() ![]() |
Iaz93: Bro, haven't you heard? They are chatting from the place. As in from the same room!ah ah!!! It is finished... |
Iaz93: Eerrmm! It's like ... it's like I'm feeling somethingare you feeling a rod-like sumfin @ ur bottom Or sumfiin like an orange/puff puff![]() ![]() ![]() ![]() |
Iaz93: LWKMD!!!!!!!!! Bro, you're crazy!sumfin is really fishy here... How truckpusher knw say caracta don comot her bra ![]() |
Caracta:caracta no vex. Buh how him take knw say u don comot your bra ![]() |
Truckpusher: Na so ohHoly!!! *jumping nd smh* |
Truckpusher: omo! be kia ful o! homos are taking over this thread...me dun arrange iron pant for my bum ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() me I don already dey wear 3 jeans and pant wey get 2 back pocket and belt hook. |
nkwachiabel: laz93 reports reaching me says you're the thread narrator. I was recommended 2 u 2 narrate the amebo gist for me. Pls assist...yeap |






