Nkwachiabel's Posts
Nairaland Forum › Nkwachiabel's Profile › Nkwachiabel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Iaz93: ...at Caracta's house?laz93 reports reaching me says you're the thread narrator. I was recommended 2 u 2 narrate the amebo gist for me. Pls assist... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
adexsimply: You sef wan join?abeg just gimme summary of everything so that I no go be like mugu ![]() |
Omo. Dis na real amebo tread... Smh. |
emmanugo: nawa o...wer d journalist wer dey report frm d nec meetn na...abi he has been playn pranks on himsef sincehmmmmm. Wen nobody knw wia d meeting dey hold, na report u dey find Kip waitin 4 d report bro. It will cum soon ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
screenagerjoe: Pictures cming up. I just took one of dem in d hall thru d window. Lemme upload it nwhope you're aware you're playing wif pples hopes nd faith U r jst lucky I can't c u! Ah swear dwn!!! I'm waitin for d pic. Saving my locator spell for you... |
Sir-Tunechi:abeg which state for biafra? |
Ah rep COLMAS.... |
screenagerjoe: Me: good mrng sir.LMAO. |
Sir-Tunechi:mehn we r nigerians. It does nt apply in some cases. We need proof. |
Sir-Tunechi:see una mouth... No post nah. Show us evidence so dah we'll believe u |
brosdoncome: C as mucor full ur green teethLMFAO. Abeg na white or black mucor? |
olumide109: Iffa hear say any NEC meeting dey go on...... Which of d bayero, Kano own or ibadanibadan get bayero Hmmmm. Wetin we no go hear. Courtsey: ASUU |
engrfcuksmtin: A letter I sent to the only contact address on the website of ASUU...u get mind o... ASUU neva update dia website since...na ur mail dem go read SMH |
Presbulg: Op, be thankful.leave am. Make him dey complain. I wonder how him go dey teach his children wen dey grow |
Madu2013: washin cars and doin all d silly errand wen d younger ones ar der?I tot u jst said ur younger ones r in skul?? Even preparing for ssce sef nd u can't even give him dah chance 2 read well?? Na wa for pple o. So what's ur work in d hauz?? Y r u a son of ur fada wen u can't do dose tins? Do u expect ur parents 2 wash dia car demselves? |
Madu2013: who told u i'm nt busy doin my own stuff? No insults pls.so busy doin what dah u can't wash ur parents car Or go for errands I wonder why dey even pay ur fees sef. Mtchewww |
You're just a foolosh son of a good father... Imagine yuourself... Lazy idiot. |
Go for a boulevard ma dear!!! They can block the road jst cos of u... Its gonna be one in town.... *tears of joy* |
lynpetra: by d time all those ogogoro drinking fish selling women beat her,kon still bath her eja aro water,she go know say khaki no be leatherhahahahahahahaha. She no go even get 2go again as at 2006. Even wen d real app comot ![]() |
lynpetra: try go thief am for warri marketna den u go knw say 25k no be small money ![]() |
Khalessi: We need to put all this liars and busy bodies in there place did you ladies read the story?buh khalessi u knw say d guy dey look for fan nah. Male d OP make name small. Who knws na him write d part of sum nollywood scenes wey 15yrs ago Mercy J dey use blackberry curve 2 |
Sum pple r jst naturally endowed with bad mouth!!! LMFAO... Buh shun dah guy na darkness. No wonder Ghanians r so delighted when they hear the name Black Stars of Ghana...SMH ![]() |
Odedoyin25: i'm not diffident niccur!!! Okay, maybe a lil bit, but my own problem seems to be in conversation, heck, i can't discuss with a lady for a minute.but you can have sex for more than a minute abi ? Foul |
Iaz93:lols. If u c ur wife cheating what will you do?? |
Pryme-st*rr:Abeg o!!!! No be age syndrome. Everybody ws shy @ one age or anoda. Sumtyms it dpnds on d way dey were groomed frm d hauz. If u cnt b open @ hme, where else can u be free? @ OP grow some nerves bro.... I'm 20 buh I'm no more shy... My parents are authoritative buh I tink being a bit rebellious nd able 2 stand up 2 dem made me a bit confident..... |
Iaz93: It may sound illogical to you, but there's something to it that you don't understand.oya make us understand nw. What if she starts cheating and finds out that her husband is not good in bed ![]() |
Iaz93: He cheated on you last year. Cheat on him before this year runs out.laz omo u fit break people homes.... C advice!!! |
All these ASUU news sef!!!! I don't even knw what to believe. What I just wan2 hear is that they've 'Suspended' the strike cos dis Bunch of ASUU Bastards won't 'Call Off' the strike. SMH[color=#990000] |
baralatie: lolz!women are created wit gud sense of humor!How is that even possible in the first place A graduate @ 18yrs?? So when did she start second skul, when did she finish that she'll graduate @ d age of 18?? That's nt possible. She can't even be employed in a job that's meant for B.sc Holders. Think of it |
Arosa: Is ASUU responsible for these pregnancies? this ASUU is a bad guy.hahahaha. And I wonder how many more ASUU is responsible for |
Ihedinobi: Say wetin happen? Umu nwa don finish for office and school? Na wa to you o!dem full ground nah. I guess u r in a better poosition 2 advise dis guy |



