Nolimit1's Posts
Nairaland Forum › Nolimit1's Profile › Nolimit1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
it's not much though,
|
make i drop ma own too,even tho its not as it used to be
|
@v3,where u get that bittorrent 6.4? |
i no its not much o
|
@tomiade,abeg how u do ur utorrent wey ur incoming connection turn green? |
@N95 shey u fit give me the key for that driver genius professional 9.0.0.186,when i run am,i found out that some of my drivers re outdated, including my disp. grafics driver |
@n95,if i tell u say my drivers dey installed u go believe?dnt know how to do these screenshot stuff na one software i dey use, if u fit explain/give me procedures as to how i can get beta pics of screenshot/check if my drivers re installed/up to date,then i'm ready to follow ur footsteps |
na wetin i dey run on now,though it's not much,
|
@puskin,e no fair na, |
shey u b jazzman wey u go kniw wetin i wan ask? |
mehn these guys don Bleep me up ![]()
|
@semid4life,solaree abeg wetin be ur yahoo email addy mine is silverheart147@yahoo.comabeg e get some private thing wey i need ask, |
@all u go fear bad news, as i post dat my download speed,mtn begin to dey show me pepper, dem don send me back to downloading on phone,thank God for there two countries(zimbabwe and ethiopia)i still dey online with my pc |
@solaree and co,i no dey show o,i just say make i post dat one as na the first time in a whilw now since i don download with that kind of speed except on my phone as i don c confirm speed for here, @tomi-ade shey na mtn u dey use,abeg how u take configure ur utorrent,i don try am die for months to configure but to no avail, @all,abeg and body wey fit configure utorrent or and other torrent downloader with mtn,abeg drop ur number, i need am pass anything now, |
solaree,i dey feel ur dl speed,abeg how we go fit collabo |
UNA DEY SHOUT, MAKE UNA CHECK THE DOWNLOAD SPEED FROM MY MODEM OUT
|
This is monday,is the list already out? |
Abeg @richez,dayo,help me check if d's name dey list, SURNAME NAME:ENEKWIZU OTHER NAMES:NNAMDI SYLVESTER UME REG NUMBER:92508439CF UME SCORE:258 PUME RESULT:70 |
Abeg @richez,hlp me check if d's name dey list, SURNAME NAME:ENEKWIZU OTHER NAMES:NNAMDI SYLVESTER UME REG NUMBER:92508439CF UME SCORE:258 PUME RESULT:70 |
@dayo,abeg if u fit check am for me too,abeg check am, |
Abeg @richez,hlp me check if d's name dey list, SURNAME NAME:ENEKWIZU OTHER NAMES:NNAMDI SYLVESTER UME SCORE:258 PUME RESULT:70 |
@fidellamo,sorry i'm not in abuja as i'm also seekin admission in the skool too, |
@ mc-dos,u said if u were in my shoes,abi?? now put urself in this position u ve been writing jame for sometime now and in the last two yrs u've been very close to gainin admission (so close that for the past two yrs ur jme score has been above 250 and pume-above 70 of a total 100 and u re not yet in school)wat wld u do?? this is just an instance o, and now i'm writin for abuja my jme score 258, |
@ms-dos,after u don insult d skool u cum dey find admission for d skool,if i be student for the skoll shey i go answer u? |
@ kanu Student Reference Code : 70546A55-E25E-4B40-B6F8-70984F9E10F8 Access Code : Student's Name : OGO AUGUSTINE KANU Registration Number : 92268887AI First Subject : - Second Subject : - Third Subject : - Forth Subject : - Your Score : Your Aggregate Score : 64 JAMB Score : - Department : - Faculty : - Remarks : - |
abeg,wat is the total score of the post-ume exam,and what are the cut-off marks for the courses in the university,plus how do we check for our names in the second list(that is if the site has been updated)cuz i scored 70 in my pume amd 258 in my ume gunning for statistics and i'ld like to know what my chances are? |
if i no fit check my pume result,how i go come take know my scores, |
abeg how person go fit check im pume result, i;ve been tryin to no avail, |
abeg who dey uniaboja make im help us check,make we know our fate? |
abeg dclique shey u fit help me check am? |
Hffghfff |
@richiez,i dont think uniabuja has updated that site cos whenever i type my ume reg. Number,i keep getting that of a student that has been granted admission for 08/09 set, |
@semid4life,solaree abeg wetin be ur yahoo email addy mine is silverheart147@yahoo.com