Politics › Re: Twitter Retweet Button Turns Green (Photo) by Nuelito: 5:56pm On Jun 12, 2021 |
jacoik: wetin be dem rating abeg The app ain't good enough |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Receives N2m Cash Gift For Birthday (Photos, Video) by Nuelito: 1:27pm On Jun 12, 2021 |
I don see am |
Politics › Re: Twitter Retweet Button Turns Green (Photo) by Nuelito: 12:01pm On Jun 12, 2021 |
Noted |
Politics › Re: Twitter Retweet Button Turns Green (Photo) by Nuelito: 12:01pm On Jun 12, 2021 |
jacoik: Abeg make Una no vex oooo. Dat man wey own crownee abi na wetin be d name sef, shebi he say make we dey use him app instead of Twitter. Abeg u for dis nairaland don use his app before. Bcus I dey ask for a friend check the app's rating on Google play store or app store |
|
|
|
|
Politics › Re: June 12: Don’t Protest – Abiodun Begs Ogun Residents by Nuelito: 8:24am On Jun 12, 2021 |
Noted |
|
|
|
|
|
|
Celebrities › Re: See one Of The Reason Most People Cheat In Relationships and Marriages by Nuelito(op): 7:24am On Jun 12, 2021 |
It's good to always go natural ways |
|
|
|
|
Pets › Re: Which Of These Dog Breeds Do You Own Or Wish To Own? (Photos) by Nuelito: 7:05am On Jun 12, 2021*. Modified: 8:32am On Jun 12, 2021 |
Nice one...I just like German Shepherd....
Incase you need Original Natural Honey... kindly contact O81 O1 66 67 71 or the number on the picture below let's talk about it now |
Politics › Re: Nigerian Politicians With False Degrees, Honours From Foreign Universities by Nuelito: 6:53am On Jun 12, 2021 |
Truth is like the sun. You can shut it out for a time, but it ain't going away. |
Politics › Re: Nigerian Politicians With False Degrees, Honours From Foreign Universities by Nuelito: 6:50am On Jun 12, 2021 |
PAWG:
Normal. If you check their O levels I’m sure you’ll see plenty loopholes too Them go plenty oh  |
Politics › Re: FG Has No More Job Vacancies, Buhari Tells Youths by Nuelito: 6:50am On Jun 12, 2021*. Modified: 7:42am On Jun 12, 2021 |
Smh in dismay...This kontri matter big pass zuma rock
My people,make una patronize me abeg oh..if you need Original Pure Honey... kindly contact me on O81 O1 66 67 71 or the number on the picture below let's talk about it now |
|
Politics › Re: FG Promises To Address Issue Of Marginalization & Other Demands In The SE by Nuelito: 6:38am On Jun 12, 2021*. Modified: 7:27am On Jun 12, 2021 |
Make I just fold my arms and observe from afar
Incase you need Natural Raw Honey... kindly contact O81 O1 66 67 71 let's talk about it now..the honey is pure and Unadulterated |
|
Politics › Re: June 12: What Are Your Plans? by Nuelito: 6:33am On Jun 12, 2021 |
I no too dey like talk my plans until it matures in my mind |
Politics › Re: Jack Dorsey Tweets Nigerian Flag (Photo) by Nuelito: 6:23am On Jun 12, 2021*. Modified: 10:12am On Jun 12, 2021 |
Jack is a real entrepreneur....he no wan lose both sides..if you know you know |
|
|
|