₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,962 members, 8,424,348 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 05:05 AM

Toggle theme

Nwachi44's Posts

Nairaland ForumNwachi44's ProfileNwachi44's Posts

1 (of 1 pages)

RomanceRe: I Taya For Nigeria Girls I Swear by Nwachi44: 4:02pm On Dec 05, 2019
Playstation1:
I Know Say Na Lie "U Dey Lie."
But All The Same U Be Eeediot, Na People Like U Dey FOOL UNASELF Because Of Girl, See How Much U Don Spend, And "KPOMO U NEVA CHOP".

2moro U Go Open New Thread Dey Cry Like Omomo Wen U Be "Say One Girl From Fb Chop Ur Money And She Nor Give U TOTO".

ALL THIS MONEY WEN U SPEND SO FOR THAT EMPTY CUNT, U NOR GO FIT SPEND AM FOR UR PADDY DEM O, JUST TO RELAX ONE SIDE ENJOY UNA SELVES.

GIVE GIRL 5K FOR T.FARE, NA TRAVEL SHE TRAVEL COME huh

GIRL AND HER FRIEND CHOP FOOD N1500,AND U NOR BUY FOR URSELF CHOP..... WHO DOES THAT ?
Thank you for making a girl's dream come true... Mr. Maga
EducationRe: TRENDING! Young Beautiful Lady Shocks Her Father & Mother After Graduation(pics) by Nwachi44: 12:44pm On Dec 05, 2019
NwaAmaikpe:
shocked



I'm not being cynical.

The bible says ,"if the foundation is faulty, what can the righteous do?".

I stand to be corrected but I feel that even with a Ph.D, the product of a zobo seller and an auto mechanic may not amount to much in life because of the amount of mediocrity ingrained in their DNA.
Weldone... Attention given, you can now go back to what you do best. #BeingFoolish

1 (of 1 pages)