Nzecorneboy's Posts
Nairaland Forum › Nzecorneboy's Profile › Nzecorneboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
Wana use dis opportunity wish evry punter in dah hauz a happy new month and INDEPENDENCE DAY! May our slip turn greener[b]Wana use dis opportunity wish evry punter in dah hauz a happy new month and INDEPENDENCE DAY! May our slip turn greener[/b] |
lekkie073: OK Sirna u b my oga o pls... No sir to me pls o |
lekkie073: Na Portugal league twook, in case of nxt tym. Bt has it gone? |
lekkie073: Full time benfica Lisbon 1 v moreirense 2i no undastnd ur picks o, na live game u dey upload? If nt tel us d country league |
How many hours d chat go last? Hope say e go reach lyk 12am cos dey neva recieve any qn 4rm twitter o |
[quote author=mr s.lawal]Thanks so much for your good work. We be expecting more of your tips. I try one of your tips today it really work. I have made N40;000 today wit just N7500. Jo well done[/quote]wch of his tips plss, tel me |
Followed asap.... Cant wait. Op tanks 4 ur gud wk |
Wetin go vex me 4 dis thread na if dis our mods hide any post 4 here. Hit it up on d head |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)

