Obj21's Posts
Nairaland Forum › Obj21's Profile › Obj21's Posts
1 (of 1 pages)
Make this post go round till she see am abeg... You are beautiful, I like you already. Let's meet please 😩😩😩 |
See update nah! My white woman wen dey ask for video call always, I go paste this one for her. Send money and stop asking for video chat please! Billing loading❤️❤️. Who no go no go understand |
Person never accept to comeback Una done go add am for invited squad! If him no gree come now una go say him get pride abi wetin?Nigeria who do us!?� |
1 (of 1 pages)