Oby1's Posts
Nairaland Forum › Oby1's Profile › Oby1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 59 pages)
Carlosein:Na he no b she. Infact i can't pronounce the place, i fit bite my tongue ![]() |
Carlosein:u 4get sey my in-law na edo. Wo viee if e try any funny thing report kiakia ![]() |
Carlosein:come come come wetin u mean ![]() u wan tell me sey u no see my pix? |
Carlosein:BOKIA o the scrambling no b small as if u know. But i know see ur eyes o, na nose i see o Edo men dey always dey dark, but i come wonder y my sister husband come dey fair ![]() make u ask viee wether she see my pix, real picture no b half o wey u and ebos post ![]() |
Carlosein:wetin igbo people do, infact i go sheera for you here o ![]() Come sef wetin u dey disturb viee for pix abi u never see her b4? Abi her physicall self wey u see go differen from her pix? |
Carlosein:Thank God sey u see am, but if u add am together get flower, well i know no abt that o ![]() Carlosein wey ur own? where u come from ur pix which one u come dey inside ![]() |
viee:i wonder y e dey dorge that side I guess na ibo man, e b like sey i dey see dat xteristics small ![]() |
nah, we still dey negotiate the contractNa u talk am, so i dey wait Pamperme, na only lashes God give u even d lashes sef we never see, so when r u postg d lashes? |
yeah! hv added u to my list |
Pamperme:Just tell me how we wan use lashes know u? |
ok o, i go wait even if na till 168hrs or more than according to ebos Shey e don disappear into thin air ![]() yes o. use this: obynezz |
viee:So i'm free then so can u post ur own now? |
hope u saw my pix on a serious note, i posted it |
fine mornin 2u viee.infact check my profile, i will b showing to anyone who wants to see it, but its not full o, one eye, half mouth, half nose, one ear. shey i try now better than ebos |
Today's Saint St. Francis de Sales (1567-1622) Francis was destined by his father to be a lawyer so that the young man could eventually take his elder’s place as a senator from the province of Savoy in France. For this reason Francis was sent to Padua to study law. After receiving his doctorate, he returned home and, in due time, told his parents he wished to enter the priesthood. His father strongly opposed Francis in this, and only after much patient persuasiveness on the part of the gentle Francis did his father finally consent. Francis was ordained and elected provost of the Diocese of Geneva, then a center for Calvinists. Francis set out to convert them, especially in the district of Chablais. By preaching and distributing the little pamphlets he wrote to explain true Catholic doctrine, he had remarkable success. At 35 he became bishop of Geneva. While administering his diocese he continued to preach, hear confessions and catechize the children. His gentle character was a great asset in winning souls. He practiced his own axiom, “A spoonful of honey attracts more flies than a barrelful of vinegar.” Besides his two well-known books, the Introduction to the Devout Life and A Treatise on the Love of God, he wrote many pamphlets and carried on a vast correspondence. For his writings, he has been named patron of the Catholic Press. His writings, filled with his characteristic gentle spirit, are addressed to lay people. He wants to make them understand that they too are called to be saints. As he wrote in The Introduction to the Devout Life: “It is an error, or rather a heresy, to say devotion is incompatible with the life of a soldier, a tradesman, a prince, or a married woman, It has happened that many have lost perfection in the desert who had preserved it in the world. ” In spite of his busy and comparatively short life, he had time to collaborate with another saint, Jane Frances de Chantal, in the work of establishing the Sisters of the Visitation. These women were to practice the virtues exemplified in Mary’s visit to Elizabeth: humility, piety and mutual charity. They at first engaged to a limited degree in works of mercy for the poor and the sick. Today, while some communities conduct schools, others live a strictly contemplative life. Quote Francis tells us: “The person who possesses Christian meekness is affectionate and tender towards everyone: he is disposed to forgive and excuse the frailties of others; the goodness of his heart appears in a sweet affability that influences his words and actions, presents every object to his view in the most charitable and pleasing light.” |
Pamperme:Work no go kill you my brother, you do well pop in and make sure u still go on popping in and tell us your state or are you from South Africa? Thank God sey u b man. Like sey u b woman I for sey maybe u wan go fix your eyelashes like some girls wey i dey see for street ![]() |
me i am not frm anambra and not frm enugu but i fine d4 which state i come frm (na my state all the fine bobos them com frm )e bi like sey your state shit for gutter wey u no wan disclose am ![]() |
im frm Anambrasister mi, abeg gv me five na him u kom dey hide am since?and thats where u get all d fyn guys and chicksI no gree o for that wan, Enugu state na ebe ano state, we get so many nice things for my state, no debate abt that wan abeg. Ka chineke mezi okwu. Viee i think i hv to go home now, i not sure i can make it to mass today. |
wrongWhich state then or are you not proud of your state? I must confess i love my state, so i hv to flunt it to whom ever that cares to know. Afterall we no shit put for gutter even though we shit nko na only us dey shit? |
Oby which state are u frm?Enugu state the coal city Lawyer, u no tell us which place u come frm oo which tribe dey get fyn men sef?I wonder o, na Enugu state u go get that kind person i mean nam o |
not now but soon dnt trust me sha i didnt say thatviee i no trust u here o |
i fit guess; lawyer na Akwa ibom, viee na delta, carlosein na Kogi ehm pamperme Ado Ekiti |
proudly ibo girl, no coma no go slow |
Okocha and Ronaldino don enter oooojust trust me to do wht i say i will do. I don't say wht i will not do, thats me ![]() i go post my own fullwhen? now? waiting anxiously |
viee:2mrw morning will decide what i will post, my spirit might tell me to post all and i will do exactly that ![]() Ok, GRAND MAMA. Till when i see your pix ![]() Infact viee u know d real thing achara soup na ebe ano no mind me o i never eat once o, but i dey hear about am, may b na that ebos day i go taste am |
he don commot am oooLawyer why now ok, i don repentI dey wait too o. Dont worry i go post as early as 8am ![]() Viee u dey dorge this question mark 67? |
Carlosein:yes o me too wan eat Achara soup because i no sey ebos no go fail to cook am as igbo man concern ![]() |
lawyer:shuo fine man like u, na him i wan laugh? who tell u say u fall mugu, don't worry first tin in d morning my pix go appear. but i mean am, no even tink of removng that pix ![]() |
That's why u b lawyer, una sabi talk true ![]() |
Carlosein:Ebos dey wait when him and carlosein go dey in private make him show his mouth ![]() |
Carlosein tnx for leaking d secret, i didn't knw law has his pix on his profile. Law law, u b really lawyer of wisdom, because i saw d evidence of d wisdom, ask me wetin i see now. Your white bear bear ![]() No just touch dat pix because i go bite ur hand if u remove am ![]() |
viee:Infact is on my table, just on the 5th page, very addictive. My sister shey na ebos start all this, even the mouth no complete sef ![]() Make we dey see wetin lawyer and pamper go post, lawyer fit b where e dey cook and pamper ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 59 pages)


you try no be small.

ur pix 
