Oby1's Posts
Nairaland Forum › Oby1's Profile › Oby1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 59 pages)
Abi, you dey mind Oby. Anything wey she like make she talk - no wahalaMe wey dey hail you over here no mind Oby!vieeeee na me abi na u talk am. Viee wan sell me b dat. |
So wetin de happen people? Na the obama campaign i just the watch since morning. Abeg make blackie win that presidency for once make Africa see something chop sef from America.That will b great Meanwhile oby how u de? Long time. No worry, i never call u since. The time i go disturb u still de come no worry. Just ask viee and carlosein.I dey full ground. Disturb, how much disturb go b dat one wey i no fit handle except midnite . And no think say oby u fit run for cover o! Na all of una follow yab me and i don get una time nowYeppa!!! i no know sey u go catch me o (abeg check well i no sure sey i follow) |
Ok i don land, all of una whey de run una mouth about me make una start to de line up come chop una bula-la. Infact wey that carlosein wey be una commander -in-yab? Abi them don elect am the new chairman of agbero for egbeda?I take cover one time. Viee hope you are safe too ![]() Lawyer i dey under table dey sey how far now? i no sure sey i follow them yab u o ![]() |
Carlosein dey well im sureYes o! my favourite Arch-Angel is Raphael. I like him and i have d instinct he is following me whereever i go. |
You can see how Oby is encouraging Viee to continue with her lazy bones. She said could not meet mass because she was overslept and you said “at least you made a move.” Haba! Where is the encouragement there? Tomorrow she will still make a mere move.Ebos don't crucify me now. What i meant by 'at least you made a move' is to differentiate from others who don't even hv it in mind at all. Viee abeg wake up, you have to punish the flesh to enable your spiritual life to uplifted. Like me i attend the 6.30am Sunday mass and is part of me now. So try and punish the flesh a little to get your end result. (before ebos go find another thing talk). Try this is new year a year of getting closer to God, you are the one that said it and the holy mass is the greatest prayer we can offer to God. When I was attending Legion meetings – they hated this kind of reasons and I know it is still the same today. So, Viee wake-up!Legions don't take shit from anyone, they make u to be strong. Me, be ripe pawpaw - ok, me no fair reach like that o. But, I fair well well no be say na pawpaw level. Hope it's better now?viee abeg ebos na fine fair handsome boy man. ![]() |
this morn, i struggled to wake up and attend Mass but by the time i got to Church, Mass was overAt least you made move, what about putting on ur phone on alarm then place it near where u can easily hear the ringing alarm. |
Saint Viee no follow yab u o |
ya itz been kind of quiet in hereYes o, u guys shld talk at least to let us know that all is well, but i believe all is well, afterall dem bi Omo ele (Lagos bobo). |
Oby supWork is fine. Don't worry before u know it Friday will come knocking. Oby how was Mass yrst?Yesterday's mass was wonderful, we had a visiting priest who presided over d mass and after the mass he gave us talk on the topic HOLY MASS THE GREATEST PRAYER and today we will have another topic that says HOLY MARY MEDIATRIX OF ALL GRACES. The talk will last for 30 days with different topic before lent will commence. Yes we do hv weekday mass from Monday to Saturday (Morning and evening except Saturday that is only morning) Infact that Parish is blessed. |
whats up, everyone seems 2 hv gone somewhere dat i dunno. How work now? |
Helloooooooooooooooooooooooooooooooo, , Where is everyone? |
thx Geecee, i meant to write 8453. hope i'm right? |
By your works (action) |
and if u are me and so what? |
Good Shepherd - Women of Faith |
Kit and Keen |
and Cherish God wit all ur heart |
pale |
yel |
Rapture dol |
wetin babe do? |
Dakore |
Fine day to you all. Na wah o! 3 days i no come nairaland and una don use yab finish me die! Una de yab me say i be lawyer wey de fear banger and i no get wife therefore na so so poision i go de chop since woman no de. Carlosein sef u no de fear sha! You wan sue lawyer !U no get wife ke! No just let pilgrim hear sey u no get wife, wetin come happen 2 her. |
Today's Saint Blessed Angela of Foligno (1248-1309) Some saints show marks of holiness very early. Not Angela! Born of a leading family in Foligno, she became immersed in the quest for wealth and social position. As a wife and mother, she continued this life of distraction. Around the age of 40 she recognized the emptiness of her life and sought God’s help in the Sacrament of Penance. Her Franciscan confessor helped Angela to seek God’s pardon for her previous life and to dedicate herself to prayer and the works of charity. Shortly after her conversion, her husband and children died. Selling most of her possessions, she entered the Secular Franciscan Order. She was alternately absorbed by meditating on the crucified Christ and by serving the poor of Foligno as a nurse and beggar for their needs. Other women joined her in a religious community. At her confessor’s advice, Angela wrote her Book of Visions and Instructions. In it she recalls some of the temptations she suffered after her conversion; she also expresses her thanks to God for the Incarnation of Jesus. This book and her life earned for Angela the title "Teacher of Theologians." She was beatified in 1693. Quote Pope John Paul II writes: “Christ the Redeemer of the World is the one who penetrated in a unique, unrepeatable way into the mystery of the human person and entered our ‘hearts.’ Rightly therefore does the Second Vatican Council teach: ‘The truth is that only in the mystery of the Incarnate Word does the mystery of the human person take on light, Christ the New Adam, in the very revelation of the mystery of the Father and his love, fully reveals human beings to themselves and brings to light their most high calling’” (Redemptor Hominis, . |
i'm off to mass see u guys 2mrw. Have a wonderful nite rest and dream all about Jesus. |
thank you o jare ![]() |
This my friend marry this very girl and one old woman come visit am and me be dey there. Na him this old woman come ask my friend wey his new wife. My friend call the girl. But when this girl come show face to this old woman, na him this woman shout uwam leeee, heavenly father ee. "This one wey dey like me na him my son go marry. Like play play, this old woman come grab my friend and said - you go kill me here today. Abi you no see all the fine fine girls wey full everywhery to marry? Na this one you go bring come for this house."Your friend see am like am and e marry am ( Monkey no fine but him mama like am). So wen viee show d person 2u, u go decide whether u like am or not. Shikena. (ur own monkey fit no fine reach ur friend, but d important thing b sey make u like am). viee abeg do ur home work, no mind anybody. |
Carlosein no spoil show for viee, wetin come b ur own now. |
and even Gozizi |
@oby,I no sey viee, no go gv u wetin go purge u. i trust my sis. ![]() |
Situation Report - Oshodi is safe, army all over. |
heard o oby. i actually passed through bolade this morning and saw some form of commotion but attributed it to people resuming for work after the long hols.i heard d fighting was caused by the assasination of d head of the area boys |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 59 pages)
(abeg check well i no sure sey i follow)
.