Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,501 members, 7,854,136 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 11:22 AM

Oderibah's Posts

Nairaland Forum / Oderibah's Profile / Oderibah's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:49pm On Feb 16, 2018
Mc23:
Snake swallow 36m una no ginger where man de find money feed him family una de spoil ground.

Una try well. YDA
Don’t mind dem u will make ur bread dey are just givin u free attention n drawin traffic 2 ur thread no publicity is bad publicity
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:47pm On Feb 16, 2018
Cosplay:
Make I go watch Black Panther abeg. If I still dey here I go return to show you pepper tonight. Na nightmare you go get tonight and any night you see my name
stori for d gods abegiiii keyboard warrior u wan use keypad pepper me d pepper ?

Autos / Re: .. by Oderibah: 8:41pm On Feb 16, 2018
diportivo:






smartchoices

nice try

grin grin grin grin grin grin

I know why u are pained tho

and u av just started
Na wa hw many ppl I wan be oo see ur life
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:39pm On Feb 16, 2018
Cosplay:
I see Dominique is here. Good. Judgement day.
Hehehe for u ba?
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:38pm On Feb 16, 2018
Cosplay:
Look into dat name o. Make im dey try form
U nor get hand? Gagwo like u
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:37pm On Feb 16, 2018
Cosplay:
Any dealer wey associate with you go hearam too. Check d oda thread wey one princeonlinebiz dey try form sharp guy with baba Gazzuz. We dey come for olofuna
Hope say e go settle u for all dis work ur doin for him
Autos / Re: Tincan Cleared 2007 Toyota Camry LE V6 ------SOLD------ by Oderibah: 8:29pm On Feb 16, 2018
LeJeun3:





Everything isn't about money.....

But like I said your need to open up a new profile to attack the truth screams of the type of person you are.

U are right money is nt everything but stop doing folo follow and u can’t stop me from openin 20 acc so leave d matter
Autos / Re: .. by Oderibah: 8:26pm On Feb 16, 2018
Ipfreely:
United we stand. Against sharp practices, against shady businesspeople preying on the unsuspecting.
Be deceiving urself Na u go tire last last
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:03pm On Feb 16, 2018
Cosplay:
In fact I don notice say I no Dey even bother read the idiot nonsense anymore. I just dey post grin cheesy grin cheesy bufffon
Ur brain is 2 slow to read n reply so it’s understandable ur brainlessness is paining ur mum
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:02pm On Feb 16, 2018
erico2k2:

chi, your poor education keep letting you down,Only poor people work everyday,U have days off to relax and enjoy your money.I understand say U dey wrk 24/7,kontinu
Ur 2 daft 2 understand dat dere is a diff between workin everyday n being limited to work only 5 days this is sad
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:01pm On Feb 16, 2018
erico2k2:

ahaha with Loan,ke ahaha Kai why my Range Rover matter dey boil ur head l ike dis,my home boy diportivo don hook my up long time, nah wen I make my mind up I go bring am,I nor dey rush,and even the chief witch 4 your village nor fit stop am plus E nor get accident like this scrap U dey sell here.
Look at u explainin urself 2 a stranger online ur low self esteem is a source of embarrassment to all n sundry
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:00pm On Feb 16, 2018
Cosplay:
Omo I gallant for this area nothing dey happen
Ur talking 2 yourself because u are mad because of d tse tse fly genes ur mother gave u
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 8:00pm On Feb 16, 2018
Cosplay:


Na all your future generations you go first jam, if dem go ever Comot from that shriveled thing wey fit no even dey work
Walahi ask ur mom how many abortions she has done 4 me over fertility dey worry me hahahahaha grin grin
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 7:57pm On Feb 16, 2018
erico2k2:

ahah I see D post, no worry 2day nah Friday, no work till Monday we get time grin grin grin grin I like finish E MB.Shey E wan E-Fight I galant here.
U don’t have work till Monday because ur employed by someone who is usin ur brain to enrich himself ur mates work everyday n make money ur only limited to working Monday to Friday bcoz ur at d bottom of d food chain grin hahahahaha
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 7:56pm On Feb 16, 2018
Cosplay:
Stupid fucking no good idiot of a whoring mother and bastard aids ravaged father
E dey pain u keyboard warrior we dey here u go tire
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 7:56pm On Feb 16, 2018
erico2k2:

Bross just Loyal I fit send U small thing make U take arrange
U wen neva find Mechanic wen go convert ur right hand range dat u bought with loan ur a squirrel true
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 7:55pm On Feb 16, 2018
Cosplay:


Na you dey waste your time with that thief. You and me know say that guy na jobless poor useless fool wey some idiot gree make im be boy boy
Quote me direct u slowpoke a 26 wheel trailer Na him go jam u walahi
Autos / Re: .. by Oderibah: 7:54pm On Feb 16, 2018
GAZZUZZ:


Stop hiding under this profile name.
D profile was created 4 a specific reason n dat i am already achieving by d breath n fire of Allah dat resides in me
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 7:53pm On Feb 16, 2018
erico2k2:

Well I dnt blame U, I understand your condition.U wey nor import and sell spare tyre, nor B motor wey people import you dey hawk follow street and NL?U know where US embassey dey?I know N1M is uncountable money to you knotinu
Sharrap ur a mad person u don’t have a dime
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 7:51pm On Feb 16, 2018
Cosplay:


grin grin cheesy grin

Just d kin tin I like. This guy na imbe.cile of d highest order. Looking for corner corner job for 50 Naira hahahahahaha the very fact I dey alive show say nature dey make mistake. If you be man, I know say you no get babe. If woman, chai I hope say u remain infertile
I get babe ur mother is one of dem I always pull out sha so dat we won’t make mistake n born ur type again u know d tse tse fly genes u have came from her. Ur d pig lukin 4 a job n u tink dey will give u moderator job because or ur aproko character u are a ram u are red bororo goat idiotic guinea fowl
Autos / Re: .. by Oderibah: 7:43pm On Feb 16, 2018
Ipfreely:
grin grin grin

The white hats are here.

So are the wolves, apparently.
U don’t hv work u need work
Autos / Re: .. by Oderibah: 7:39pm On Feb 16, 2018
GAZZUZZ:


you took down the ad and deleted pictures.

Demeanors please place on watch list.

Banky3w, chukel, computerglobal, Diportivo, erico2k2, Gazzuzz, honmusa, Kingreign, LeJeun3, Mayor2013, nurey, Obekediamondfuto, Princetom1, thebigkendo, Timifakay General ipfreely

Is like dis is a complete list of d jobless ppl here gazzuzz I tot ur a busy man not ready for all dis trash pls no fall my hand I have hi regard for u

1 Like

Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 7:37pm On Feb 16, 2018
erico2k2:

Thief stop using the word Dealer and yourself in one sentence,You be scamming middle man,I don deal with you lot many many years ago
By d grace of d gods n all things u hold precious I get moni pass ur wildest dreams u are nothing I mean it honestly absolutely trust me
Autos / Re: SOLD!! Toks. Mint Black 2009 Toyota Camry Hybrid. Full Option! by Oderibah: 7:32pm On Feb 16, 2018
erico2k2:

Mumu, they sold it for parts hence it has a SALVAGE title.So nah this small statement dey make ur blood boil pas mecury?
PS.U cnt afford the tyres of the Range and if I like I can dash person 4 9ja, nothing do me,Im not as less previledged like you!
If u get moni like u say u wnt be strugglin 2 convert right hand range to left hand range u for buy anoda one u church rat u are gagwo I am oderibah d scourge of d earth u are notin

1 Like

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.